☰

See Victor AD – Eye Clear Ft. Bella Shmurda Lyrics

Artist: Victor AD Title Of Song: Eye Clear Featured Artist: Bella Shmurda Year Of Release: 2024 Tell dem say our eyes don clear Fine boy Bella Shmurda ranking Victor AD, straight from Warri We dey worry   Some of my men don go Na we wey still compose Some of my men don jonze Some […]

Artist: Victor AD

Title Of Song: Eye Clear

Featured Artist: Bella Shmurda

Year Of Release: 2024

Tell dem say our eyes don clear

Fine boy Bella Shmurda ranking

Victor AD, straight from Warri

We dey worry

 

Some of my men don go

Na we wey still compose

Some of my men don jonze

Some dey denge pose

Dem go dey denge denge, dem go dey pose

Some of my men don blow

And some no get clothes

Some of my men dey panti

Dey hustle coast to coast

 

But, anytime to sure mi

Oluwa lon gbo mi oh

Make dem no dull me oh

My life is not funny

Anytime to sure mi oh oh

Oluwa lon gbo mi oh

Make dem no dull me oh

My life is not funny

 

Ahh, every time I sit back and reminisce

Look into my past and mi thank God fi dis

Nobody fit tell, dem nor know my feelings yeah yeah yeah

Oya, every time I seat back and I reminisce

‘Cause it’s obvious say dem nor know my feelings

Look into my eyes

You go see many things yeah yeah yeah

Oh oh oh oh

 

Tell dem say our eye don clear (Since 99)

Tell dem say our eye don open oh (Money I dey find)

Uhn yeah yeah (Since 99, I swear, I no go loosegaurd)

Tell dem say our eye don clear (Since 99)

Tell dem say our eye don open oh (Our eye don clear)

Jah know oh

 

Some days I smile, some days I cry

Both days money na the reason why

Na only me know wetin I go through

Brother, no reason am if I ghost you

The problem na money, solution na money

Para dey body, gbe BTC kan mi

Gbe BTC kan mi yea yea

Ahh, ehh, eh, eh

Aye mi ma dara, atije

Atimu ko ni nira, insha Allahu abeg oh

Abeg ohhh, aiya yah yah yah

 

I don make covenant with my own OGOD

Poverty, I break the yolk

Ma fi dan mi wo, I know who I follow go

Follow who know road, Holy Father, Holy Ghost

Make dem no go tell me say, “Bella, you too dey jonze”

You too dey borrow pose, I be actor, no be bose

Plenty money no be joke, I be their daddy yo

Ohhha, ohhh, aiya yah yah yah

 

Anytime to sure mi

Oluwa lon gbo mi oh

Make dem no dull me oh

My life is not funny

Anytime to sure mi oh oh

Oluwa lon gbo mi oh

Make dem no dull me oh

My life is not funny

 

Tell dem say our eye don clear

Tell dem say our eye don open oh

Our eye don clear

Ahhh yea yea

Tell dem say our eye don clear

Tell dem say our eye don open oh

Our eye don clear

Jah know oh

 

Anytime to sure mi

Oluwa lon gbo mi oh

Make dem no dull me oh

My life is not funny

Yaah ahhh ahhh ahhhh

Anytime to sure mi oh oh

Oluwa lon gbo mi oh

Make dem no dull me oh

My life is not funny

Yaah ahhh ahhh ahhhh

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.