☰

See Tml Vibez – Caro Ft. Bella Shmurda Lyrics

Artist Name: Tml Vibez Title Of Song: Caro Featured Artist: Bella Shmurda Album Title: Xin Mao Year Of Release: 2024 Intro En en en Enter! Enter! Tml vibe boy   Verse 1 Dagbana biti bella Moti shamayan do me better Obe todun ni mofe la Nigboro I be story teller Pawon boy parapara Alao so […]

Artist Name: Tml Vibez

Title Of Song: Caro

Featured Artist: Bella Shmurda

Album Title: Xin Mao

Year Of Release: 2024

Intro

En en en

Enter!

Enter!

Tml vibe boy

 

Verse 1

Dagbana biti bella

Moti shamayan do me better

Obe todun ni mofe la

Nigboro I be story teller

Pawon boy parapara

Alao so easy akala

Shawty use kayamata

For your matter I go show them my pattern

 

Chorus

Caro, Caro na you me shadow

When I shado sebi mo sey hello

Nigga fagbo

Fi energy pawo

Hawk your hustle bi tapioca o

Tell the saro no more sorrow

I Dey hustle man no dey gawu

Timi dawo wonma sawo

Lati gbawo we no go far o

 

Verse 2

Bisimilai mo fi bere

Wait for my og’s, pe molowo…

Awusubulai mofi bere

Make I no see things wey pass my age yeah

Money I no see make me no lie

Even for the lifestyle me I fortified

Working billionaire before me I 35

My shoe no fit size you even if you try

Omo, I no fit lie, gangster on a side I dey bomb many site

I dey shoot on site

Omo leftside

Take it outside

Seri seri sign

Omo I be super shine

 

Chorus

Caro, Caro na you me shadow

When I shado sebi mo sey hello

Nigga fagbo

Fi energy pawo

Hawk your hustle bi tapioca o

Tell the saro no more sorrow

I Dey hustle man no dey gawu

Timi dawo wonma sawo

Lati gbawo we no go far o

 

Outro

Ah ah caro caro

Fi energy pawo o

Oh ah ah ah

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.