Check Out Taaooma – For You Ft. Deshinor Lyrics

Artist: Taaooma

Title Of Song: For You 

Featured Artist: Deshinor

Album Title: Monkele

Year Of Release: 2024

Deshinor leleyi o

Phoenix!

 

Nothing wey you want from me

Wey me I no fit do

I feel butterflies when you say

You are coming through

Mashe mashe foju mi sona o

Mashe Mashe dakun mu duro

Nothing wey you want from me

Wey me I no fit do

I feel butterflies when you say

You are coming through

Mashe mashe foju mi sona o

Mashe Mashe dakun mu duro

 

I go dey for real o

Baby mo ma duro seh

I go dey for real oo

If dem try to take you away from me

Baby baby ahh

Won ma je igbaju o

 

Anything for you

Even if you dey for faraway faraway o ah

I go dey for sango

Baby dakun malo gbagbe ile o gbagbe ile o ah

Singing this song for you

Don’t let me down (elekoto)

Baby baby shaanu mu

Ma gbe ife mi sa

 

See me see wahala ( where you dey)

Nothing wey you want from me

Wey me I no fit do

I feel butterflies when you say

You are coming through

Mashe mashe foju mi sona o

Mashe Mashe dakun mu duro

I go dey for real o

Baby mo ma duro seh

I go dey for real oo

If dem try to take you away from me

Baby baby ahh

Won ma je igbaju o

Anything for you

Since you came my way

All of a sudden

Everything wa paa

The way you call my name

Shey you know you set my soul on fire

As you no dey with me

 

Everything I hunger for na you (where you dey)

Nothing wey you want from me

Wey me I no fit do

I feel butterflies when you say

You are coming through

Mashe mashe foju mi sona o

Mashe mashe dakun mu duro

I go dey for real o

Baby mo ma duro seh

I go dey for real oo

If dem try to take you away from me

Baby baby ahh

Won ma je igbaju o

Anything for you

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Join the conversation

 

Naijacraft WhatsApp channel.