Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

See Vibez Inc – WhatsApp Ft. Seyi Vibez & Bloody Civilian Lyrics

Artist: Vibez Inc

Title Of Song: WhatsApp

Featured Artist: Seyi Vibez & Bloody Civilian

Year Of Release: 2024

Who be that guy wey dey text you

I no dey check your WhatsApp

That’s not my thing baby

I no like talk wetin go vex you

Main reason I dey make you dey wet

I no wan loose you to another mugu

Aiya Sara wale

Ara mi ti wa lana

Aiya you high me like monkey tail

You make my thing ejaculate

I no fit dey musturbate

Jekin wole ma ka tan le

You must give me accolade

Afurimghinanya

I wan know your family

Promise nah galilee

Bami for nnagi

I go call sunny ade

Ebenenezer obey

Only you fit hold me down

Who be that girl wey dey text you

I don’t like bullshit

I don’t like nonsense

I don’t like sharing

Oya come wha you say

Asking me how did I get this way

Seyi, sometimes you’re not the vibe

When you saw me

I know you saw me with my bros

(With my bros )

Tell me say you get hoes

But I smell them with my nose

(With my nose)

I no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)

Are you gonna make me sweat

Or show me love instead

Afurimghinanya

I wan know your family

Promise nah galilee

Bami for nnagi

I go call sunny ade

Ebenenezer obey

Only you fit hold me down

Get involved!

Comments

No comments yet