NOTHING WITHOUT YOU – DrillzB
NOTHING WITHOUT YOU – DrillzB
first time that we met….
tell me that u love me…
kele very bad na dem wey de holy..
gimme ur number
she say you dont know me…
girlie been thinking maybe am a novice.
i no fit cross red sea, me I no be moses.
I know say you shy, want ur friends to notice
I no go mind even though ur body na crisis.
door to my soul girlie na get my own keys ????????.
I don de mara ahh
Cinderella ahh
gimme ginger ahh
nothing without you ahhh
Stephanie……..
girl you mean a lot to me…….
no dey think say me I fit to play you my darling….
girl I cannot lie…
na ya you I de find.,..
na you de my mind…..
middle of the night you got me thinking….
you make me lost in thought (2x) .





