Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

 

DrillzB ft Porshe – OMG

DrillzB ft Porshe – OMG

wetin man no go see for this country.
them say man ugly,them say man too broke,them say man no get money..
shebi i don tag, shebi I don post, i don beg..
them no gree sign me…
I just want my peace, am on DND..
I dont disturb nobody.

cos my eye don see pepper..
I don waka waka for daily bread.
omo me I no see one third.
momsi always told me a wise man said.
dem go still judge you, nobody wan know,everybody wan see ur end.
all of them go dey call you boss, them go call friend,all of them pretend.

wetin be this one oh my God…
suffer suffer gon…oh my God
I don cry too much.. oh my God
oh my God,3x.

Sympathize with the dead
Not knowing you are next
Oga adinma but for now it is tension
I de pray make my people survive and escape the pressure and the depression
Humiliation,manipulation
Every single day trouble blow like time bomb
There’s no savior
Imagination plenty

Got me running like lusen boat
I’ve been feeling pains overdose
Mama told me me that after the pains I’m gon stand on my ten toes I’m gon stand strong
So I pirikata pirikata not minding
They been fighting cause I believe in my own
Mama told me me that after the pains I’m gon stand on my ten toes I’m gon stand strong

Share To Social Media
×

Log in

Users