Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

DrillzB – reason you

DrillzB – reason you

inner my heart i dey reason…..
if you no come into my life,
what’s the meaning?…
omo for this bad economy,
I no still reason am…..
baby girl I love thee..
omalicha no go play me…
you know say na one heart
I no get spare ahh….
wetin ur friends don tell you….
becos dem see me with obianuju

play you like a piano….
girlie I no fit let go…..
even na one cup.
high me like ogogoro…(2x)……

CHORUS:reason you, girl i wan reason…..girl I for reason you……
reason you….. you no dey gree me to….{2×}

add up:I dont know what they want from me na, keisha, phyna,stephe,felicia,
dnd yes am a loner……..zara,Kelly, Sophia…

Share To Social Media
×

Log in

Users