Check Out Korede Bello – Way Life Goes Lyrics

Artist: Korede Bello 

Title Of Song: Way Life Goes 

Year Of Release: 2023

Album Title: Beauty & Bliss

Number Of Tracks: 8

I reminisce

On my way to the top

Many stairs

Back in the day when I had many friends

But twenty friends no go fit to play for twenty years

Many tears I don fight

Overcome many fears

But you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence

 

Ohh

Because the things wey life go teach you

Dem no dey read am for book

Dem no dey go teach am for school

 

I say the things wey life go teach you

Dem no dey read am for book

Dem no dey go teach am for school

 

It’s the way life goes

It’s the way life goes

People come and go

Stand on your ten toes

It’s the way life goes

It’s the way life goes

Friends turn to foes

Even family can be your rival

 

Before you go

Before you start to go for dough

Know say money come money go

And money follow with the followers

Ogbeni know

People rise people fall

So live your life on the low

Some people just dey lie for their followers

 

Things wey life go teach you

Dem no dey read am for book

Dem no dey go teach am for school

I say the things wey life go teach you

Dem no dey read am for book

Dem no dey go teach am for school

 

It’s the way life goes

It’s the way life goes

People come and go

Stand on your ten toes

It’s the way life goes

It’s the way life goes

Friends turn to foes

Even family can be your rival

Leave a Reply

Manage push notifications

Contact Us