Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

See Korede Bello – Hard Girl, Hard Guy Lyrics

Artist: Korede Bello 

Title Of Song: Hard Girl, Hard Guy

Album Title: Koreday 

Year Of Release: 2024

You see yeah

All this forming that you’re forming

I already know what’s going on

 

Shey dey form hard girl

But on the inside she’s a sweetheart

She dey, tell all the man dem make dem park well

She dey form hard girl now

‘Cause she been hurt so many times

Say this love something, she no dey do again

 

‘Cause she no wan cry

She no wan cry

Hard girl hard girl no dey cry

She don’t even wanna try

She don’t wanna cry

Hard girl hard girl no dey cry

 

But if e sure for you

Let me love you

If e sure for you

Say you no go love me back

If e sure for you

Make I take care of you

Hard girl hard girl

Me sef I be hard guy

 

Dakun

Le le le le le le let me love you

Dakun dabo oh

Le le le le le le let me love you

Mase gbo tele gon

Le le le le le le let me take care of you

Olomi don’t go far

Kosohun ti o yawa

Yawa

 

Sisi mi

Can I get a minute

Hmm more than a minute

Cos the loving no dey finish

The loving no get limit

I no say you dey feel it

Oh yeah oh yeah

You should let me take care of you

You should let me dey there for you

Promise I’ll be faithful and true

 

Will never make you cry

Never make ya cry

Hard girl hard girl no dey cry

You should let me try

Should let me try

Hard girl hard girl no dey cry

 

If e sure for you

Let me love you

If e sure for you

Say you no go love me back

If e sure for you

Make I take care of you

Hard girl hard girl

Me sef I be hard guy

 

Dakun

Le le le le le le let me love you

Dakun dabo oh

Le le le le le le let me love you

Mase gbo tele gon

Le le le le le le let me take care of you

Olomi don’t go far

Kosohun ti o yawa

 

Le le le le le le let me love you

Le le le le le le let me love you

Le le le le le le let me take care of you

Kosohun ti o yawa

Check Out Korede Bello – Round One Lyrics

Artist: Korede Bello 

Title Of Song: Round One

Album Title: Koreday 

Year Of Release: 2024

I’ve been waiting for too long

Now the feeling is too strong

I know what you came for

Got you singing that new song

You got me longing for more and more

The way you shaking is beautiful

I’ve been waiting for too long

She wan make I

She wan make I kiss it more

 

After round one

Original ahhh extra

Otun gbe de

Otun otun gbede o

After round one

Original ahhh extra

Otun gbe de

Otun otun gbede o

 

Gbede o

Alotun gbede o

O wa mi dele onipke kin gbe tuntun dey oh

Gbede o

Atunti gbede o

Woni pke Akorede tun gbe tuntun de o

 

You be on my mind like all the time

Movies we be making Shonda rhymes

Putting all my feelings on the line yeah

Make me put in work like overtime

But I like it

And I know you like it

You don’t have to be shy

You don’t have to fight it

You know what vibe is

We can keep it private

Kole ye won

Kole ye won

 

I’ve been waiting for too long

Now the feeling is too strong

I know what you came for

Got you singing that new song

You got me longing for more and more

The way you shaking is beautiful

I’ve been waiting for too long

She wan make I

She wan make I kiss it more

 

After round one

Original ahhh extra

Otun gbe de

Otun otun gbede o

After round one

Original ahhh extra

Otun gbe de

Otun otun gbede o

 

Gbede o

Alotun gbede o

O wa mi dele onipke kin gbe tuntun dey oh

Gbede o

Atunti gbede o

Woni pke Akorede tun gbe tuntun de o

 

Oma wole oh

Aloti wole oh

Omo Olope mogbe tun tun dey oh

Yeh mogbe de oh

Atunti gbede oh

Woni pke Akorede ti gbe tuntun de o

Check Out Korede Bello – Yoruba Girl Lyrics

Artist: Korede Bello 

Title Of Song: Yoruba Girl

Album Title: Koreday 

Year Of Release: 2024

It’s amazing how far we have come

Numbers don’t lie, girl you’re still the one

If I have nothing but have you I have won

You’re the gift that keeps on giving and I can’t get enough

 

Baby baby baby will you take my hand

I promise to do right by you as best as I can

If you say I do you know I’d be the luckiest man

So lucky to be loved by this Yoruba Girl

 

‘Cause I don fall yakata, I fall yakata

I don fall yakata for my Yoruba Girl

I don fall yakata, I don fall yakata

I don fall yakata for my Yoruba Girl

 

You don’t know how much I love you

Don’t know how much I love you

You don’t know how much I love you

Don’t know how much I love you

 

Adumaradan

Gbe sunmomi

Drunk in love, drunk in love

Ife lon yo mi o

It’s only you I want

Never letting go

I’m in love, I’m in love

With Ajike mi o!

 

Baby baby baby will you take my hand

I promise to do right by you as best as I can

If you say I do you know I’d be the luckiest man

So lucky to be loved by this Yoruba Girl

 

‘Cause I don fall yakata, I fall yakata

I don fall yakata for my Yoruba Girl

I don fall yakata, I don fall yakata

I don fall yakata for my Yoruba Girl

See Korede Bello – Happy Birthday To Me (Interlude) Lyrics

Artist: Korede Bello 

Title Of Song: Happy Birthday To Me (Interlude)

Album Title: Koreday 

Year Of Release: 2024

Happy birthday

Tudum pa dum pa dum

Happy birthday

Tudum pa dum pa dum

Happy happy

Tudum pa dum pa dum

Happy birthday to me (happy birthday)

 

Happy birthday

Tudum pa dum pa dum

Happy birthday

Tudum pa dum pa dum

Happy happy

Tudum pa dum pa dum

Happy birthday to me (happy birthday

 

Happy birthday

Tudum pa dum pa dum

Happy birthday

Tudum pa dum pa dum

Happy happy

Tudum pa dum pa dum

Happy birthday to me

Tudum pa dum pa dum

Happy happy

Check Out Korede Bello – Rumour Lyrics

Artist: Korede Bello 

Title Of Song: Rumour

Album Title: Koreday 

Year Of Release: 2024

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

 

Sample Ekwe

Make me mekwe

Come through make way

You know say bad man ja pepe (Ojapepe)

No capepe (No cap)

Odun meje

Don dey find you teh teh

Asampete where you dey dey

 

Baby come closer

O to jo meta

Sofun Nneka

Wipe dollar kun nu shaka

Baby come closer

O to jo meta

Sofun Nneka

Wipe dollar kun nu shaka

 

Body calling on me

I surrender to you

Put that dinner on me

On a table for two

You do something for me

I do something for you

And you know that money plenty

 

Make it spread like rumour

Monalisa lomo

Make me dey want more

You dey high me like Alomo

Spread like rumour

Early early momo

You know I just dey warm up

Gonna love you till the sun up

 

Sample Ekwe

Make me mekwe

Come through make way

You know say bad man ja pepe (Ojapepe)

No capepe (No cap)

Odun meje

Don dey find you teh teh

Asampete where you dey dey

 

Baby come closer

O to jo meta

Sofun Nneka

Wipe dollar kun nu shaka

Baby come closer

O to jo meta

Sofun Nneka

Wipe dollar kun nu shaka

 

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

Baby come closer

 

You like to party like to party

Nine to five you party hard

You like to tease I like to please

We’re like two peas in a pod

Certainly you know you are the one that I’ve been waiting for

Head to toe you’re beautiful

I like the way you make it

See Korede Bello – Most Beautiful Girl On The Planet Lyrics

Artist: Korede Bello 

Title Of Song: Most Beautiful Girl On The Planet

Album Title: Koreday 

Year Of Release: 2024

I think I’m looking at

The most beautiful girl on the planet

 

Sunshine that is who you are

Everything everything wey you do

Just dey give me life

Special that is what you are

Can’t believe can’t believe my eyes

 

Ooh girl you’re real one

Know a real one when I see one

You’re a star

You’re a biggest one

And you are second to none

I think I’m looking

At the most beautiful girl on the planet

(My bad, I’ll take that back)

My girl I’m sure you are

The most beautiful girl on the planet

God must have planned this

 

So make I be your bae

You be my fiancé

Make I be your Jay

You be my Beyoncé

Make I be your bae

You be my fiancé

Make I be your Jay

You be my Beyoncé

 

You are

The finest of them all

And e no matter what the people say

You perfect the way you are

Ooh babe

You’re a real one

I know a real one when I see one

You’re a star, you’re a biggest one

And you are second to none

When you smile girl

I’m sure I’m standing next to

The most beautiful girl on the planet

Yeah yeah yeah yeah

Girl I’m sure I’m dancing with

The most beautiful girl on the planet

And God must have planned this

 

So make I be your bae

You be my fiancé

Make I be your Jay

You be my Beyoncé

Make I be your bae

You be my fiancé

Make I be your Jay

You be my Beyoncé

 

Love

I’m falling in love

With you

Love

Girl I’m falling in love

See Korede Bello – Minding My Business Ft. Don Jazzy Lyrics

Artist: Korede Bello

Title Of Song: Minding My Business

Featured Artist: Don Jazzy

Year Of Release: 2024

Korede Bello

Yah

Don Jazzy

 

Normally

Normally

Dem no dey see me for party

I dey sip my tea

Protect my peace

I no dey send nobody

Energy

Energy

E dey show for your body

When you call on me

Like Do Re Mi

Oya fa mo mi baby

 

Moti ready

Padi mi lon se party

Awon girls wan jubadi (Yeba)

Talo so pe o ti pari

Kole pari o

Na dem sabi

Ko ma so katikati

Anything wey dem like

Anything wey dem want to say

Kode kan mi o

 

We get money for rainy days

Everyday we celebrate

If you dey pray make I fail

I dey pray for you

My lawyer dey win any case

So whether you mad or you craze

I no dey follow you race

 

I dey my own dey

Minding my business

Minding my business oh

Na the work wey dey pay me oh

I dey face on a daily oh

Minding my business

Minding my business oh

I just dey my Cabana

I no like wahala

Minding my business

Minding my business oh

I dey gather my rabba

I no want your palava

Minding my business

Minding my business oh

Korede Bello and Don Jazzy

 

You see for the community I comport

And when dem call up on me I support

Some kind things I no dey disappoint

If e never reach you then make you wait your turn

Moving with security is a must

Cos some people dey wey their head dey touch

Anything I do you no say dem must talk

Santa Claus oga Elon Musk of course

 

We get money for rainy days

Everyday we celebrate

If you dey pray make I fail

I dey pray for you

My lawyer dey win any case

So whether you mad or you crase

I no dey follow you race

 

I dey my own dey

Minding my business

Minding my business oh

Na the work wey dey pay me oh

I dey face on a daily oh

Minding my business

Minding my business oh

I just dey my Cabana

I no like wahala

Minding my business

Minding my business oh

I dey gather my rabba

I no want your palava

Minding my business

Minding my business oh

See Korede Bello – Jejely Ft. Mr Eazi Lyrics

Artist: Korede Bello 

Title Of Song: Jejely 

Featured Artist: Mr Eazi

Year Of Release: 2023

Album Title: Beauty & Bliss

Number Of Tracks: 8

Jejely, jejely o

Me I dey my lane

Cos na grace

I dey run my race

 

Jejely, jejely o

Me I dey my lane

I no dey complain

So make nobody come stress me

Cos omo na peace

Na peace of mind

Na I’m sure pass o

Omo na I’m sure pass o

Peace o

Na peace of mind

Na im sure pass o

Na I’m sure pass o my brother

 

No matter what they do

No matter what they do

No matter what they do

 

I only got one life to live

And me I dey live am with ease

Know say EAZI come EAZI go

Flight mode steady catching my trips

 

Cos problem no dey finish so I’m choosing my peace

Stacking my cheese

Blessing my

Blessing my peeps

 

Me I dey no dey look nobody face

I no dey run nobody race

Cos If lagbaja start to telli you

Wetin lagbaja eye don see you to know say

 

Jejely, jejely o

Me I dey my lane

Cos na grace

I dey run my race

 

Jejely, jejely o

Me I dey my lane

I no dey complain

So make nobody come stress me

Cos omo na peace

Na peace of mind

Na I’m sure pass o

Omo na im sure pass o

Peace o

Na peace of mind

Na I’m sure pass o

Na I’m sure pass o my brother

 

When ya make one million

And you want buy Benz o

Cos your paddi get Benz o

You dey borrow borrow money

Why you no first borrow sense o

 

Baba God don give you one hit song

And you dey find Grammy

But you get two Headies

Ore mi appreciate the head wey you get o

Check Out Korede Bello – Way Life Goes Lyrics

Artist: Korede Bello 

Title Of Song: Way Life Goes 

Year Of Release: 2023

Album Title: Beauty & Bliss

Number Of Tracks: 8

I reminisce

On my way to the top

Many stairs

Back in the day when I had many friends

But twenty friends no go fit to play for twenty years

Many tears I don fight

Overcome many fears

But you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence

 

Ohh

Because the things wey life go teach you

Dem no dey read am for book

Dem no dey go teach am for school

 

I say the things wey life go teach you

Dem no dey read am for book

Dem no dey go teach am for school

 

It’s the way life goes

It’s the way life goes

People come and go

Stand on your ten toes

It’s the way life goes

It’s the way life goes

Friends turn to foes

Even family can be your rival

 

Before you go

Before you start to go for dough

Know say money come money go

And money follow with the followers

Ogbeni know

People rise people fall

So live your life on the low

Some people just dey lie for their followers

 

Things wey life go teach you

Dem no dey read am for book

Dem no dey go teach am for school

I say the things wey life go teach you

Dem no dey read am for book

Dem no dey go teach am for school

 

It’s the way life goes

It’s the way life goes

People come and go

Stand on your ten toes

It’s the way life goes

It’s the way life goes

Friends turn to foes

Even family can be your rival

See Korede Bello – Complete Lyrics

Artist: Korede Bello 

Title Of Song: Complete 

Year Of Release: 2023

Album Title: Beauty & Bliss

Number Of Tracks: 8

I no know where I for dey

If you no dey my side

I wonder how e for be

If no be you I find

You I find … yayaya

 

Cos na every day

Na every day you dey make me smile

Every day

Every day you dey make me smile

You brighten my day

Brighten my day with the way you shine

Nobody can love me like you do

 

Na only you

We dey bring my life so much peace

Na only you

We dey make me feel complete

 

E man bey mama

Ye manje mama

Se lan de ma yaiya

Se man che Mama

Namaste mama

Fe lan bey yamayah

Make me feel complete

Make me feel come

 

Cos na every day

Na every day you dey make me smile

Every day

Every day you dey make me smile

You brighten my day

Brighten my day with the way you shine

Nobody can love me like you do

 

Na only you

We dey bring my life so much peace

Na only you

We dey make me feel complete

 

E man bey mama

Ye manje mama

Se lan de ma yaiya

Se man che Mama

Namaste mama

Fe lan be yamayah

Check Out For Me — Korede Bello Featuring Yemi Alade Lyrics

Artist: Korede Bello 

Album Title: Beauty & Bliss

Year Of Release: 2023

Number Of Tracks: 8

Title Of Song: For Me Ft. Yemi Alade

 

For me ×5

You are the one

For me ×5

 

Talk about

Me no care what dem talk about

You dey for me o

I dey for you

No matter what dem talk about

Run their mouth

Omo dem just dey run their mouth

As long as you dey for me

Girl I dey for you

No matter what they talk about

You’re the one

 

For me (Funmi) ×5

The only

For me (Funmi) ×5

You are the.. your are the one

For me (Funmi) ×10

 

Woni Woni

Woni won so o

Won so o

Baby make dem talk

Baby make dem talk

You’re all I need

You’re all I want

Ma fo o

Shebi na chochocho

Baby make dem talk

 

Anybody wey put asunder no go prosper o

Dem no get work o baby leave dem make dem

Talk their own

Baby ma fo o

Ma go o

Ma sun

Ma lo o

Shebi na chochocho

Baby make dem run their mouth

You’re the one

 

For me (Funmi) ×5

The only

For me (Funmi) ×5

You are the

You are the one

For me (Funmi) ×10

 

Nothing

Nothing they say can move me away from ya

Cause my body and my money belongs to ya

Nothing

Nothing they say can take me away from you

Cos what God don join together no asunder

 

Woni Woni

Woni won so o

Won so o

Baby make dem talk

Baby make dem talk

You’re all I need

You’re all I want

Ma fo o

Shebi na chochocho

Baby make dem talk

 

Talk about

Me no care what dem talk about

You dey for me o

I dey for you

No matter what dem talk about

 

Run their mouth

Na God go run dem down

Dem no fit spoil wetin dem no get o

Na God dey hold us down