Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

See Korede Bello – Hard Girl, Hard Guy Lyrics

Artist: Korede Bello 

Title Of Song: Hard Girl, Hard Guy

Album Title: Koreday 

Year Of Release: 2024

You see yeah

All this forming that you’re forming

I already know what’s going on

 

Shey dey form hard girl

But on the inside she’s a sweetheart

She dey, tell all the man dem make dem park well

She dey form hard girl now

‘Cause she been hurt so many times

Say this love something, she no dey do again

 

‘Cause she no wan cry

She no wan cry

Hard girl hard girl no dey cry

She don’t even wanna try

She don’t wanna cry

Hard girl hard girl no dey cry

 

But if e sure for you

Let me love you

If e sure for you

Say you no go love me back

If e sure for you

Make I take care of you

Hard girl hard girl

Me sef I be hard guy

 

Dakun

Le le le le le le let me love you

Dakun dabo oh

Le le le le le le let me love you

Mase gbo tele gon

Le le le le le le let me take care of you

Olomi don’t go far

Kosohun ti o yawa

Yawa

 

Sisi mi

Can I get a minute

Hmm more than a minute

Cos the loving no dey finish

The loving no get limit

I no say you dey feel it

Oh yeah oh yeah

You should let me take care of you

You should let me dey there for you

Promise I’ll be faithful and true

 

Will never make you cry

Never make ya cry

Hard girl hard girl no dey cry

You should let me try

Should let me try

Hard girl hard girl no dey cry

 

If e sure for you

Let me love you

If e sure for you

Say you no go love me back

If e sure for you

Make I take care of you

Hard girl hard girl

Me sef I be hard guy

 

Dakun

Le le le le le le let me love you

Dakun dabo oh

Le le le le le le let me love you

Mase gbo tele gon

Le le le le le le let me take care of you

Olomi don’t go far

Kosohun ti o yawa

 

Le le le le le le let me love you

Le le le le le le let me love you

Le le le le le le let me take care of you

Kosohun ti o yawa

0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments