☰

See T-Classic – Doh Ft. Boy Spyce Lyrics

Artist: T-Classic

Title Of Song: Doh

Featured Artist: Boy Spyce

Year Of Release: 2024

Classical boy!

Snap me fine cinemato!

Sermakaburi

Yasso

 

Me I want no lies from you my baby boo

Ohema tell me say

She want nothing but the truth (Ju)

So many things dey for my mind

I want to do to you

If I tell you girl you fit to run away

I no want make you run away (oloun!)

E be things, e be things (yea)

Wetin be this (ohhh)

If I no lie how you won take believe

Who tell you say (say)

We no fit do

Must everything be about relationship

I like what I see (oohh)

Capture my eyes (yea)

Shey we fit have some fun tonight?

Make I tell you wetin dey my mind baby

 

Okay I won doh

Like 5 rounds

Your back e dey enter my eye

I won doh

I no lie

I won doh doh doh

You say make I no lie I no lie

I won doh

Your back e dey enter my eye

I won doh doh doh

 

Lobani taniyen thermometer

Mo sa speedometer mo ja

Kilode kilode baba yen toni gbe kolemtal sori

Bami wa bata mi

Baba yen san lori

But na you wey dey burst my bololo

I know your Pman na sojo

But na you wey I wan dey doh doh doh

Sisi Uloma

Jowo baby do normal

I wan commot your Tu T’appelle your bra and trouser

Ah ah ah ah ahn Uloma

Jowo baby do normal

wan commot your Tu T’appelle your bra and trouser

 

Okay I wan doh

Like 5 rounds

Your back e dey enter my eye

I wan doh

I no lie

I won doh doh doh

You say make I no lie I no lie

I won doh

Your back e dey enter my eye

I won doh doh doh

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Join the conversation

 

Naijacraft WhatsApp channel.