Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

See T-Classic – Doh Ft. Boy Spyce Lyrics

Artist: T-Classic

Title Of Song: Doh

Featured Artist: Boy Spyce

Year Of Release: 2024

Classical boy!

Snap me fine cinemato!

Sermakaburi

Yasso

 

Me I want no lies from you my baby boo

Ohema tell me say

She want nothing but the truth (Ju)

So many things dey for my mind

I want to do to you

If I tell you girl you fit to run away

I no want make you run away (oloun!)

E be things, e be things (yea)

Wetin be this (ohhh)

If I no lie how you won take believe

Who tell you say (say)

We no fit do

Must everything be about relationship

I like what I see (oohh)

Capture my eyes (yea)

Shey we fit have some fun tonight?

Make I tell you wetin dey my mind baby

 

Okay I won doh

Like 5 rounds

Your back e dey enter my eye

I won doh

I no lie

I won doh doh doh

You say make I no lie I no lie

I won doh

Your back e dey enter my eye

I won doh doh doh

 

Lobani taniyen thermometer

Mo sa speedometer mo ja

Kilode kilode baba yen toni gbe kolemtal sori

Bami wa bata mi

Baba yen san lori

But na you wey dey burst my bololo

I know your Pman na sojo

But na you wey I wan dey doh doh doh

Sisi Uloma

Jowo baby do normal

I wan commot your Tu T’appelle your bra and trouser

Ah ah ah ah ahn Uloma

Jowo baby do normal

wan commot your Tu T’appelle your bra and trouser

 

Okay I wan doh

Like 5 rounds

Your back e dey enter my eye

I wan doh

I no lie

I won doh doh doh

You say make I no lie I no lie

I won doh

Your back e dey enter my eye

I won doh doh doh

Check Out Boy Spyce – I Don’t Care Ft. Khaid Lyrics

Artist: Boy Spyce

Title Of Song: I Don’t Care

Featured Artist: Khaid 

Year Of Release: 2024

Mad thing

 

You know say I dey fall for you baby

I know say you dey fall for me too

My handset e dey ring for you

My heart sef e dey beat for you

I don sew Ankara for two

 

And if them call you ogbanje

(I don’t care I don’t care I don’t care)

Mami water o

(I don’t care I don’t care o)

And if them call you ogbanje

(I don’t care I don’t care I don’t care)

Mami water o

(I don’t care I don’t care o)

 

My heart e dey go (Jim Jim Jim)

My motor dey go (pim pim pim)

Oh my loveth I just wan make we connect

My heart e dey go (Jim Jim Jim)

My motor dey go (pim pim pim)

Oh my loveth I just wan make we connect

(Ah ah ah ah ah ah ah)

 

My ebelebe aroma shina o

High me like say you be shina o

Table your matter I go sit down o

Ogologoma Ogologoma

You be my woman

You be my woman

I no fit leave ya

Why I go leave ya?

Who put asunder

Say damburuba

 

‘Cause you be my sweet potato

Red Tomato

Peppermint o

Chocolate o

My gelato

Shey you go chop burrito

Aginimoto

 

And if them call you ogbanje

(I don’t care I don’t care I don’t care)

Mami water o

(I don’t care I don’t care o)

And if them call you ogbanje

(I don’t care I don’t care I don’t care)

Mami water o

(I don’t care I don’t care o)

And if them call you ogbanje

(I don’t care I don’t care I don’t care)

Mami water o

(I don’t care I don’t care o)

And if them call you ogbanje

(I don’t care I don’t care I don’t care)

Mami water o

(I don’t care I don’t care o)

See Boy Spyce – Folake Lyrics

Artist: Boy Spyce

Title Of Song: Folake

Year Of Release: 2023

Cinemato

Snap mi fine cinemato

Illuminate

Nile, Niger, Senegal, Congo

Scatter my dada, Medulla bololo

I go suck your ponmo

Make you do nono

 

Folake don pompous

She don dey drive Brabus, so

She no dey talk to us again

She no dey come campus again

Dem say she go do runs

And her hippopo don tamus

And her kinni dey cause virus, ewee

They just dey talk jargons

‘Cause na she wey dey make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

 

Automatic

You’re romantic

Aromatic

Acrobatic

Problematic

Come drive in my 4matic

Be like magic

Diplomatic

Cinematic

Golibe shey you know say

You and I will live as one

So make you no dey do as askor

She burst my opolo

I don dey soko

 

Folake don pompous

She don dey drive Brabus, so

She no dey talk to us again

She no dey come campus again

Dem say she go do runs

And her hippopo don tamus

And her kinni dey cause virus, ewee

They just dey talk jargons

‘Cause na she wey dey make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

 

Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ

Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ

Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ

Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ

 

Nile, Niger, Senegal, Congo

Scatter my dada, Medulla bololo

I go suck your ponmo

Make you do nono

Baby you go rogo

Illuminate

Snap mi fine cinemato

See Falz — Inside Ft. Timaya & Boy Spyce Lyrics

Artist: Falz

Title Of Song: Inside

Featured Artist: Timaya & Boy Spyce

Year Of Release: 2022

Album Title: B A H D

Number Of Tracks: 12

Mami i’m coming out tonight and I never wanna go inside ke ke ji keke

Na baba God write the script I’m just tryna play my role in your life im tryna play my role in your life

I seen the woman of my dreams but im sleeping with ah open eyes ke ke ji keke

Mami im going out tonight and I never wanna go I never wanna go inside

 

No matter where I go

You making me to feel like ayaga yaga yo

If I dey lie make I follow water go

Somebody lied, make I tell you what happen

Iwatago

I talk o

Make my head e clear like a gorimapa o

Iwatago

I talk o

Make my head e clear like a gorimapa o

 

Dont push me push me push me

Dont kpai me kpai me kpai me

Honey eh push me push me push me

You don kpai me kpai me kpai me

 

Honey eh

I ll never see another one like you

Girl me never see another one like you eh

Baby there’s no one like you

Ey eh eh eh

 

Dont push me push me push me

Dont kpai me kpai me kpai me

Honey eh push me push me push me

You don kpai me kpai me kpai me

 

I no go lie your bbody set o

E choke the boy restrict the airflow

She finne she black like ini edo

Asampete you bust my head o

 

O zigi zigi zigi zaga zigi zaga yo

O ni kin duro pe a ma fiki faka

D’olomoge cindarella mamacita

What you wanna know

So tell me what you wanna know

 

Nobody badder you bust my bladder

On top your matter commot Agbada

She call me father commot her pata

She climb my ladder I start to stagger

 

Mami im coming out tonight and I never wanna go inside ke ke ji keke

Na baba God write the script I’m just tryna play my role in your life im tryna play my role in your life

I seen the woman of my dreams but im sleeping with ah open eyes ke ke ji keke

Mami im going out tonight and I never wanna go I never wanna go inside