☰

See Shatta Wale — Incoming Ft. Tekno Lyrics

Artist: Shatta Wale Title Of Song: Incoming Featured Artist: Tekno Year Of Release: 2023 All chase is my peace of mind E get some things that I don’t subscribe Bad from time for a long long time From a long long time   I know they can see me coming From afar fire burning Remember […]

Artist: Shatta Wale

Title Of Song: Incoming

Featured Artist: Tekno

Year Of Release: 2023

All chase is my peace of mind

E get some things that I don’t subscribe

Bad from time for a long long time

From a long long time

 

I know they can see me coming

From afar fire burning

Remember when you dey do me corny

Long enough I’ve been running

Tell that man make them give me space o

Me gun burst fire blaze o

Cos we don see many days o

Long enough we’ve been running

 

Should incase o

Tell dem make dem comot for my face o

Oh Lord, me nah fit relate o

Only dollar and the pounds o

I dey chase o

 

I know they can see me coming

From afar fire burning

Remember when you dey do me corny

Long enough I’ve been running

Tell that man make them give me space o

Me gun burst fire blaze o

Cos we don see many days o

Long enough we’ve been running

 

We’ve been blessed o

Many things I no fit yarn for the stable

I’m so grateful

Never think I forget how you dey protect, mmmm

 

All I want is my peace of mind

E get some things that I don’t subscribe

Bad from time for a long long time

Ọmọ I know say, say the sun gon shine

 

Work nonstop till I reach my prime

And I work nonstop till I get dem whine

Everything solid and

E be thing and

She dey whine am, mmm

 

Should incase o

Tell dem make dem comot for my face o

Oh Lord, me nah fit relate o

Only dollar and the pounds o

I dey chase o

 

I know they can see me coming

From afar fire burning

Remember when you dey do me corny

Long enough I’ve been running

Tell that man make them give me space o

Me gun burst fire blaze o

Cos we don see many days o

Long enough we’ve been running

 

I know they can see me coming

From afar fire burning

Remember when you dey do me corny

Long enough I’ve been running

Tell that man make them give me space o

Me gun burst fire blaze o

Cos we don see many days o

Long enough we’ve been running

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.