☰

See Shatta Wale – Designer Lyrics

Artist: Shatta Wale  Title Of Song: Designer Year Of Release: 2023 Oliver Twist, Abena O girl, I’m wanting more All of my Rands and cheddar O baby chop am o Ebelebe when hold me for knicker Lalala kibo Omo I no like lepa Orobokibo Suddenly I start to shiver When I see my baby puti […]

Artist: Shatta Wale 

Title Of Song: Designer

Year Of Release: 2023

Oliver Twist, Abena

O girl, I’m wanting more

All of my Rands and cheddar

O baby chop am o

Ebelebe when hold me for knicker

Lalala kibo

Omo I no like lepa

Orobokibo

Suddenly I start to shiver

When I see my baby puti fire o

The way you dey move your body

Omo you got me putting pressure, o

24/7 everyday I go de watch you like a soldier o

And anytime any day I go de give you what you ask for

 

Designer, designer

Baby, tell me your designer

Designer, designer o

Baby, what is your designer?

Designer, designer

Baby, tell me your designer

Designer, designer o

A Babylon dem a try

Ah Babylon dem a try but I wiser

O girl your body divine

O girl na you go be my appetizer

 

All of my guys dem know say

Na me and you fit each other

I remember for the ghetto

When I met you

 

Suddenly I start to shiver

When I see my baby puti fire o

The way you dey move your body

Ọmọ you got me putting pressure o

24/7 everyday I go de watch you like a soldier o

And anytime any day I go de give you what you ask for

 

Designer designer

Baby tell me your designer

Designer designer

Baby what is your designer?

Designer designer

Baby tell me your designer

Designer designer

Designer designer

Baby tell me your designer

Designer designer

Baby what is your designer?

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.