Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

See Morravey — Magician Ft. Davido Lyrics

Artist: Morravey

Title Of Song: Magician

 Featured Artist: Davido

Year Of Release: 2023

Album Title: Ravi

Number Of Tracks: 5

Me before, omo

Inside life, they don’t know

Do covers I no stop

One more video I turn up

 

Paid mi jehjeh

See me now my own don clear

From mile 3 to yankee

 

As I enter the Ama

My Alma-mater (ama matter)

You self you con dey wonder

Sey wetin I go do

 

I don meet the Holy Father

IDAN (e don) dey my matter

If you say I nor fit do am

Then nah wetin I go do

 

I enter like Magician

I shock insta

Billboard nah me get am

The way I enter

 

I enter like Magician

Nor be common entrance

Na Large Entrance

Abobi no resistance

 

Showed up and I bossed up

I don show and I can’t stop

You can’t stop me

They take shots and I hold block

I step out it’s a road block

No one can stop me.

 

Shutting down cities

Jaye lo. I’m living my dream

From choba to yankee

 

As I enter the Ama

My Alma-mater (ama matter)

You self you con dey wonder

Sey wetin I go do

 

I don meet the Holy Father

IDAN (e don) dey my matter

If you say I nor fit do am

Then nah wetin I go do

 

I enter like Magician

I shock insta

Billboard nah me get am

The way I enter

 

I enter like Magician

Nor be common entrance

Na Large Entrance

Abobi no resistance

Write a comment!

Comments

No comments yet