Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

 

See Dremo – Pressure Ft. Dandizzy Lyrics

Artist: Dremo

Title Of Song: Pressure

Featured Artist: Dandizzy

Year Of Release: 2024

Pressure too much o, pressure!

Wave zaddy, men

Ayaya

Oh Dremo

Haa you dey feel am?

You dey feel am?

I dey feel am die

Codename (fresh hit)

No worry, ayaya

Make nobody pressure anybody (ah bad)

 

Why you dey calculate the money wey I get

when you suppose use your head find a way to move ahead

people wen dey melt won dey form say dem be saint,

wen dem open mouth. e be like something wen ferment

upper develope chick skin be like IG baddie

I dey flex she dey vex, me alya anybody

I dey sort my bill try to get some money

You can suck my d or you bend for doggy

 

Korokoro dem go see me prosper

Akporoka guy man that one nor be grammatical blunder

Dem dey call me local champion but the time when I go finish

E go be like na Americana wonder

Korokoro dem go see me prosper

Akporoka guy man that one nor be grammatical blunder

Dem dey call me local champion but the time when I go finish

E go be like na Americana wonder

 

Pressure pressure

Pressure too much o

Pressure (Korokoro see wahala)

Pressure pressure

Pressure too much o

Pressure

 

Cold name

Why you dey pressure your self nobody hold you for neck

Na this Lagos girls want to slice your bread

You won impress silicon yansh

But you pray to be a real life nigga, my guy you don mad

See my money never do me yet

Still dey play sporty bet

Nor dey do pass my self

If I nor get I nor get

E say I go make her vex if I nor buy her a birkin baking and birkin the two nor dey merge

 

Korokoro dem go see me prosper

Akporoka guy man that one nor be grammatical blunder

Dem dey call me local champion but the time when I go finish

E go be like na Americana wonder

 

Pressure pressure

Pressure too much o

Pressure (Korokoro see wahala)

Pressure pressure

Pressure too much o

Pressure

Share To Social Media
×

Log in

Users