Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   
fmuywhrbakdnzwbows6ftsraedxuokb6czucqde0

See Chike – Unto You Ft. Ladipoe Lyrics

Artist Name: Chike

Title Of Song: Unto You

Featured Artist: Ladipoe

Album Title: Son of Chike

Year Of Release: 2024

Me I rather get

Me I rather get

Me I rather get

 

Wetin you want

Tell me what you want

I know that you really wanna see me go mad

But the only thing you go get na silence (Shhh)

Me I rather get eye

Say what you want

You want me to make a decision in a rush

When you give me hate

I go dey show you love

Me I no fit try to defeat my conscience

 

Me I rather get eye

Wey no fit see

Me rather get ear

Wey no fit hear

Me I rather get tongue

Wey no fit taste (Me I rather get)

Than to get heart

Wey no fit love

Me I rather get eye

Wey no fit see

Me rather get ear

Wey no fit hear

Me I rather get tongue

Wey no fit taste (Me I rather get)

Than to get heart

Wey no fit love

Than to get heart wey no fit love

 

Unto you, yeah, unto you

To show me love

Unto you, yeah unto you

To show me love

Unto you, yeah unto you

To show me love

 

I see the signs

Industry forced me to read between the lines

Second guess attention

You know the nature of human kind

Cause even admiration can easily turn to evil eye

Even now I am guilty in recent times

Till I began to wrap around

The idea of stepping from energy that is gathered round

People dey your story

No mean say them dey your chapter now

My reality is living proof that passion counts

Turn another cheek

You know the music is slapping now

Oh! They try to catch me

They wonder how I am keeping my heart

I’m thinking family

I should tell them what I am up to now

Before they ask me

I have been cooking for the record

I am feeling like Hilda Baci

 

Me I rather get eye

Wey no fit see

Me rather get ear

Wey no fit hear

Me I rather get tongue

Wey no fit taste (Me I rather get)

Than to get heart

Wey no fit love

Me I rather get eye

Wey no fit see

Me rather get ear

Wey no fit hear

Me I rather get tongue

Wey no fit taste (Me I rather get)

Than to get heart

Wey no fit love

Than to get heart wey no fit love

 

Unto you, yeah unto you

To show me love

Unto you, yeah unto you

To show me love

Unto you, yeah unto you

To show me love

johnny drille count my blessings

See Johnny Drille – Count My Blessings Lyrics

Artist Name: Johnny Drille

Title Of Song: Count My Blessings

Year Of Release: 2024

I dey count my blessings, I dey count

You no see say I dey bounce

Is plenty no be mouth

Hello my broda

I no dey bother

God did it for me

And he will do it for you

One way or another

I no dey worry

‘Cause I know he gat me

 

E dey make me dance break dance

E dey make me want to clap my hands

E dey make me want to turn around

E dey make me shout hallelujah

E dey make me dance break dance

E dey make me want to clap my hands

E dey make me want to turn around and

Shout hallelujah

 

As I dey dance

Na blessings I dey count

My blessings I dey count

Is plenty no be mouth

Lojojumo I dey count

My blessings I dey count

You no see say I dey bounce

Is plenty no be mouth

 

Omu inumi dun

See the money coming on a daily

Give dem what they craving

Dem are loving JD

No be human power

Dem dey beg for jara

Na why I dey gara

 

E dey make me dance break dance

E dey make me want to clap my hands

E dey make me want to turn around

E dey make me shout hallelujah

E dey make me dance break dance

E dey make me want to clap my hands

E dey make me want to turn around and

Shout hallelujah

 

As I dey dance

Na blessings I dey count

My blessings I dey count

Is plenty no be mouth

Lojojumo I dey count

My blessings I dey count

You no see say I dey bounce

Is plenty no be mouth

 

E dey make me dance break dance

E dey make me want to clap my hands

E dey make me want to turn around

E dey make me shout hallelujah

E dey make me dance break dance

E dey make me want to clap my hands

E dey make me want to turn around and

Shout hallelujah

jqpdo8uypteannaojessx68skpmkcr2tfnptqyij

Check Out Seyi Vibez – Albert Einstein Lyrics

Artist Name: Seyi Vibez

Title Of Song: Albert Einstein

Album Title: Loseyi Professor

Year Of Release: 2024

Verse 1

Omo olopolo, opolo po, lopo-lopo

You know me, where I come from, poto-poto

Oropo, n’iwe kobo, ko de soro (Ko de soro mo)

Better talk loud, who dey murmur?

Oro Oluwa to ti se, ko ma common

12-07, emi stubborn

Me no sending, baby jo’n mo, baby jo’n mo (Jo’n mo)

 

Chorus

No weapon fashioned against me, must prosper against me

Study me, Albert Einstein, to the science, Albert Einstein

Greatest, won le ba mi, mo small, but o le ka me

Study me, Albert Einstein, to the science, Albert Einstein

No weapon fashioned against me, must prosper against me

Study me, Albert Einstein, to the science, Albert Einstein

Greatest, won le ba mi, mo small, but o le ka me

Study me, Albert Einstein, to the science, Albert Einstein

 

Verse 2

Gbe konami, figo-figo, sho mo shiro, Valentino, Casamigo

Shoutout to all my amigos, ni suru, je’n mu’gbo

Nobody must to know, ma fi mi ta ludo, baby, I know o ti to (Professor)

 

Chorus

No weapon fashioned against me, must prosper against me

Study me, Albert Einstein, to the science, Albert Einstein

Greatest, won le ba mi, mo small, but o le ka me

Study me, Albert Einstein, to the science, Albert Einstein

 

Outro

No weapon fashioned against me, must prosper against me

Study me, Albert Einstein, to the science, Albert Einstein

Greatest, won le ba mi, mo small, but o le ka me

Study me, Albert Einstein, to the science, Albert Einstein

jqpdo8uypteannaojessx68skpmkcr2tfnptqyij

Check Out Seyi Vibez – Manchester Lyrics

Artist Name: Seyi Vibez

Title Of Song: Manchester

Album Title: Loseyi Professor

Year Of Release: 2024

Intro

Yo Dibs

 

Pre-Chorus

Won wa mi ni Manchester, won wa mi ni Manchester, I kill the show oh

Mami o ba lo Mecca, mami o ba lo Mecca, ori lomo oh

Omo kole double decker, omo kole tripple decker

I go many show oh, ni gbamo cash out oh (Ni gbamo cash out oh)

Ye, won wan mi ni Germany, won wan mi ni Germany

I kill the show oh, omo no salary, omo no salary (I kill the show oh)

 

Chorus

Balenciaga (Balenciaga), Balenciaga (Balenciaga)

Person wey don get backward never

E go better, e go better

Emi gbadura fun awon to’n talaka

Ah-ah, ah-ah-ah-ah

I go chop inside if my money dey shalanga

Ah-ah, ah-ah-ah-ah

I go jump inside if my money dey shalanga

 

Pre-Chorus

Won wa mi ni Manchester, won wa mi ni Manchеster, I kill the show oh

Mami o ba lo Mecca, mami o ba lo Mеcca, ori lomo oh

Omo kole double decker, omo kole tripple decker

I go many show oh, ni gbamo cash out oh (Ni gbamo cash out oh)

Ye, won wan mi ni Germany, won wan mi ni Germany

I kill the show oh, omo no salary, omo no salary (I kill the show oh)

 

Chorus

Balenciaga (Balenciaga), Balenciaga (Balenciaga)

Person wey don get backward never

E go better, e go better

Emi gbadura fun awon to’n talaka

Ah-ah, ah-ah-ah-ah

I go jump inside if my money dey shalanga

 

Outro

Yo Dibs

jqpdo8uypteannaojessx68skpmkcr2tfnptqyij

Check Out Seyi Vibez – Abu Dhabi Lyrics

Artist Name: Seyi Vibez

Title Of Song: Abu Dhabi

Album Title: Loseyi Professor

Year Of Release: 2024

Intro

Wah-wah-wah

Yo-

 

Verse 1

See money, ti mo ko da ni, akabi ka ola fo ota mi

Smelling like Paco Rabanne (Oluwaloseyi)

One or two girls to le la mi, update to’n lo ko jam mi, oro owo de lo ba mi

 

Pre-Chorus

Canada, Abu Dhabi

See all the girls dem vibing, this gbedu don dey high me

Some of them want to jazz me, make their jazz no too jazz me,all their jazz no fit jazz me

I sing rhythm and blues, and I sing jazz

Incase you want to jazz me, you can try this

 

Chorus

Michael Jackson, Michael Jackson

Michael Jackson (Pour me tequila), Michael Jackson

Michael Jackson, Michael Jackson

Michael Jackson, Micheal Jackson (See their eye)

Michael Jackson, Michael Jackson

Michael Jackson, Micheal Jackson

 

Verse 2

Eni gbere mo gbera

A ba jo, a ba jo to fin gbewa

Person wey dey hate dey call person hater

See them dey wait make I fail-ah

Eni to lori ko ni fila

As dem see the king onshi fila

 

Pre-Chorus

Canada, Abu Dhabi

See all the girls dem vibing, this gbedu don dey high me

Some of them want to jazz me, make their jazz no too jazz me

All their jazz no fit jazz me

I sing rhythm and blues, and I sing jazz

Incase you want to jazz me, you can try this

 

Chorus

Michael Jackson, Michael Jackson

Michael Jackson (Pour me tequila), Michael Jackson

Michael Jackson, Michael Jackson, Michael Jackson

Micheal Jackson (See their eye)

Michael Jackson, Michael Jackson

Michael Jackson, Micheal Jackson

 

Outro

Yo Dibs

jqpdo8uypteannaojessx68skpmkcr2tfnptqyij

Check Out Seyi Vibez – Santorini Lyrics

Artist Name: Seyi Vibez

Title Of Song: Santorini

Album Title: Loseyi Professor

Year Of Release: 2024

Intro

Paper

Ah-ye

Yo-

 

Chorus

Let’s keep on rocking baby, let’s keep on rocking

Birkins are nothing to buy you, birkins are nothing

I no be anobi, Oluwaloseyi ma so mi

Let’s keep on rocking baby, let’s keep on rocking

 

Post-Chorus

Holy water, holy pon me

Holy water, holy

Free santorini vacation, to santorini

That’s when you see me on Instagram or TV

Let’s keep on rocking baby, let’s keep on rocking

 

Bridge

On my own, I’m a soldier on my own (On my own)

Carry your load, overload

Girl, your body overload

Do you really ever know how I dey feel on my own? (On my own)

 

Chorus

Let’s keep on rocking baby, let’s keep on rocking

Birkins are nothing to buy you, Birkins are nothing

I no be anobi, Oluwaloseyi ma so mi

Let’s keep on rocking, baby, let’s keep on rocking

 

Post-Chorus

Holy water, holy pon me

Holy water, holy

Free Santorini vacation, to Santorini

That’s when you see me on Instagram or TV

Let’s keep on rocking baby, let’s keep on rocking

 

Outro

Baby, let’s keep on rocking

Let’s keep on

Baby, let’s keep on rocking

Let’s keep on, baby, let’s keep on

Baby, let’s keep on rocking, baby, let’s keep on rocking

Ah-ye

jqpdo8uypteannaojessx68skpmkcr2tfnptqyij

Check Out Seyi Vibez – Casablanca Lyrics

Artist Name: Seyi Vibez

Title Of Song: Casablanca

Album Title: Loseyi Professor

Year Of Release: 2024

Intro

Yo-

 

Chorus

Anything I touch, turn to gold

Holy Ghost fire, burn all of my foes

I’m getting my dough, I’m getting my dough

She saw me ngbati mo’n dawo

Oni kin ra dia-, she will never ever let me go

Adubi wire, girls them bounce along to my flow, bounce to my flow

 

Verse 1

Make I take you back ngbati ebi pawa

No raba, Hamdallah

We get passport, yes sir, not to talk of visa

I no sleep for… for odun mewa, ita ma la wa

Bami show all my friends yahoo, but them first me see maga

You know real life no be cartoon, see my squad, won para

 

Chorus

Anything I touch, turn to gold

Holy Ghost fire, burn all of my foes

I’m getting my dough, I’m getting my dough

She saw me ngbati mo’n dawo

Oni kin ra dia-, she will never ever let mе go

Adubi wire, girls them bounce along to my flow, bouncе to my flow

 

Verse 2

Brighter day with my Janet

Raba dey my wallet

Baby so pe, ki’n ma se be

Anytime e boom, she play my cassette

Na small thing dey make her dey vex

Every night, ko fe ki’n de be

Dami show all my friends yahoo, but them first me see maga

Thank God real life no be cartoon, see my squad, won para

 

Outro

Yo-

jqpdo8uypteannaojessx68skpmkcr2tfnptqyij

Check Out Seyi Vibez – Doha Lyrics

Artist Name: Seyi Vibez

Title Of Song: Doha

Album Title: Loseyi Professor

Year Of Release: 2024

Intro

Yo dibs

 

Verse

Oro mi lonso, emi lo’n wa

Dem say dem dey there emi gan wa

I get to stopover for Doha

Fly around the world with my traumas

 

Pre-Chorus

Ko se ni to Olorun, ko se ni to Olorun

Ko se ni to Olorun, ko se ni ju Olorun

This my talent, aje, na follow come

Dem dey ask who I follow come

E mi gan-gan, mi o fo fun wan

I told them oh, mo so fun wan

 

Chorus

Me know say I dey show love

Why you no go show me love

Tell me why some people no dey fear God

Forgive us, oh dear Lord, dear Lord

Ategbun fe lo, right now mi o fe jo

Ati mo mo ti jenlo

Do good and show love

 

Refrain

Oh-eh-oh-oh-oh-oh-еh-eh-oh (Do good and spend oh)

Oh-eh-oh-oh-oh-еh-eh-oh (Do good and spend oh)

Oh-eh-oh-oh-oh-oh-eh-eh-oh (Do good and spend oh)

Oh-eh-oh-oh-oh-eh-eh-oh (Do good and spend oh)

 

Bridge

Cape Verdean girls dem ma gbewa (Gbewa)

London girls dem ma gbewa (Gbewa)

American girls dem ma gbewa (Gbewa)

Caribbean girls dem ma gbewa (Gbewa)

 

Pre-Chorus

Ko se ni to Olorun, ko se ni to Olorun (Baby)

Ko se ni to Olorun, ko se ni ju Olorun (My baby)

This my talent, aje, na follow come

Dem dey ask who I follow come

E mi gan-gan, mi o fo fun wan

I told them oh, mo so fun wan

 

Chorus

Me know say I dey show love

Why you no go show me love

Tell me why some people no dey fear God

Forgive us, oh dear Lord, dear Lord

Ategbun fe lo, right now mi o fe jo

Ati mo mo ti jenlo

Do good and show love

 

Refrain

Oh-eh-oh-oh-oh-oh-eh-eh-oh (Do good and spend oh)

Oh-eh-oh-oh-oh-eh-eh-oh (Do good and spend oh)

Oh-eh-oh-oh-oh-oh-eh-eh-oh (Do good and spend oh)

Oh-eh-oh-oh-oh-eh-eh-oh (Do good and spend oh)

 

Outro

Yo dibs

jqpdo8uypteannaojessx68skpmkcr2tfnptqyij

Check Out Seyi Vibez – Lagos Lyrics

Artist Name: Seyi Vibez

Title Of Song: Lagos

Album Title: Loseyi Professor

Year Of Release: 2024

Intro

Yo-

 

Pre-Chorus

Many things dey happen for Lagos, many shorties dey for Lagos

Many things sup before I famous, many problems and chaos

Multi-billionaire na my neighbour, but I no dey ask for favours

 

Chorus

People wey kill James, kill Jacobs

See as e dey go, God save us (See as e dey go, God save us, Abobi)

Soldier man, where abobi dey (Abobi)

Abobi don fuck soldier wife (Abobi)

Soldier wife don get belle (Abobi)

Double wahala for abobi, eh (Abobi)

Dey don find abobi come house (Abobi)

Dey don carry abobi go (Abobi)

Them never see abobi for three days (Abobi)

Abobi, ye-ye-yе (Abobi)

 

Bridge

Emi…

Omode…

Mo gba pounds, sterling, owo dom peri-

Iwaju ni mo’n lo, ki’n ma pada sеyin

Seyi ma pada seyin

Se’bo lo ni ife mi, so why you hate on me

 

Chorus

People wey kill James, kill Jacobs (Jacob)

See as e dey go, God save us (See as e dey go, God save us, Abobi)

Soldier man, where abobi dey (Abobi)

Abobi don fuck soldier wife (Abobi)

Soldier wife don get belle (Abobi)

Double wahala for abobi, eh (Abobi)

Dey don find abobi come house (Abobi)

Dey don carry abobi go (Abobi)

Them never see abobi for three days (Abobi)

Abobi, ye-ye-ye

 

Outro

Yo-

Check Out Tml Vibez – Alhamdulillah Lyrics

Artist Name: Tml Vibez

Title Of Song: Alhamdulillah

Album Title: Xin Mao

Year Of Release: 2024

Yo Dips

 

Blow me trees 100

O them go like am

Abi ki lan fe

Kara bounce rora shake your baka

I fit to dey run your baca

Aje you go like am walahi

No shaking no panic

Baba blessings all over me

Won le them no baa ni

Tell them the love and the grace is so valid

Ologo forever

When them dey sleep we dey grind we still farming

I thank God, jowo baami

Run am for me, no forget my paadi

 

Yo ah ah

I don try walahi hmm

I just wanna make some funds

I no want wahala

Loader to ba loyal

No casala

And he go work borku

Alhamdulillah for life

Alhamdulillah for life

 

Father

Your money your blessings your problem lowa

I stay farr

On my right side on my left side mongbomo mefa

Moni eleda mioja

Mi o fo, never

On my right side

No shaking no panic

Baba blessings all over me

Won le them no ba ani

Tell them the love and the grace is so valid

Ologo forever

When them dey sleep we dey grind we still farming

I thank God, jowo baami

Run am for me, no forget my paadi

 

Yo ah ah

I don try walahi hmm

I just wanna make some funds I no want wahala

Loader to ba loyal

No casala

And he go work borku

Alhamdulillah for life

Alhamdulillah for life

 

I don try walahi hmm

I just wanna make some funds I no want wahala

Loader to ba loyal

No casala

Alhamdulillah for life

Alhamdulillah

See Tml Vibez – 4ck Up Ft. Seyi Vibez Lyrics

Artist Name: Tml Vibez

Title Of Song: 4ck Up

Featured Artist: Seyi Vibez

Album Title: Xin Mao

Year Of Release: 2024

Olomi ha

Gbe sun momi

To ba gbe sa o ti fuckup

To ba gbesa o ti fuckup

Oti fuck up

Baby go lo baby go low

Don’t you see me awon olowo deni mo bato

OG Banko open bank for you baby

Fly you to Monte Calo

Murderer

 

Many men, many men men

Dey for my yard, yeah-yeah

Baby, she’s cruising malo fimi shako

Wa ri meme

Timo lomo meji ni Ghana

Timo lomo meji ni Ghana, ah

See my baby fine oh German

Original no be made in china

 

Ohh, olomi ha

Gbe sun momi

To ba gbe sa o ti fuckup

To ba gbesa o ti fuckup

Olomi I fi fun package

Olomi ha

gbe sun momi

To ba gbe sa o ti fuckup

To ba gbesa o ti fuckup

Oti fuck up

 

Olomi I be full package

Manager mi pay the damage

Kesukisi malo ba lemi

Oble me cale mi

Oble me cale mi

Holla

Girl your body baca cola

Oya kofun koba

Wet on the floor I go mop am ah-nah

 

Olomi ha

Gbe sun momi

To ba gbe sa o ti fuckup

To ba gbesa o ti fuckup

Olomi ha

Gbe sun momi

To ba gbe sa o ti fuckup

To ba gbesa o ti fuckup

Oti fuck up

 

Jomilo

Ask about baby o

The story dun

Now ladies won lie biti kobiko

Oko biko

Morogo

Chop and brush

She zombie o

Hands on the wall baby ma soro, ose

No spoil the fun

Don’t spoil the fun

 

Olomi ha

Gbe sun momi

To ba gbe sa o ti fuckup

To ba gbesa o ti fuckup

Olomi ha

Gbe sun momi

To ba gbe sa o ti fuckup

To ba gbesa o ti fuckup

Oti fuck up

 

Baby go low, baby go low

Don’t you see me awon olowo de ni mo bato

OG Banko open bank for you baby

Fly you to Monte Calo

tf8zbbl 0sozsnhai2nqavfyz29gsisdswvbkm5lkc6wzwditjunspdmzn lyi2fp0ikylhtjagipcsbaqw544 h544 l90 rj

Check Out TML Vibez – Intro Lyrics

Artist Name: TML Vibez

Title Of Song: Intro

Album Title: Timileyin 2.0

Year Of Release: 2024

Intro

Won wa mi

Won wa mi

Won wa mi

Won wa mi gan ni, hmm

Won wa mi ani, won wa mi

 

Verse 1

From Ipaja, o ti wa Americana

Any currency, I go wire

Ah, Tml o ki n wa’ja, ah-ah

Omolomo, omolomo, sanko bobo

Omo to n so, omo to n so, pawon bobo

 

Chorus

Won wa mi

America, won wa mi

Won wa mi

Won wa mi gan-an

Won wa mi

Cyprus won wa mi

Won wa mi

Omo pupa o n wa mi

Won wa mi

Omo dudu n wa mi

Won wa mi

Won wa mi

Won wa mi

 

Verse 2

Everything wey we do now money dey involve, emi omo ogbon

Them tryna pull me down, lai-lai, ko jo, ko s’omo na

24-7, hm, eyes on the bag, emi omo Olorun

Money shak pass alcohol

tf8zbbl 0sozsnhai2nqavfyz29gsisdswvbkm5lkc6wzwditjunspdmzn lyi2fp0ikylhtjagipcsbaqw544 h544 l90 rj

Check Out TML Vibez – My Padi Lyrics

Artist Name: TML Vibez

Title Of Song: My Padi

Album Title: Timileyin 2.0

Year Of Release: 2024

Intro

M-M-Murderer

Woo

 

Chorus

My padi

Ore mi, sa dollar o, Asabi

Hmm-hmm-hmm

He like the Ashanti

No blame me

Na my hustle I sabi, hmm-hmm

T’omope ti ra lapi

Gba login

Money drop, we happy

We are happy, e-e-e

Hmm, my padi

Ore mi, wa sa dollar, Asabi

Asa, Asabi, ahn

 

Verse

I look my mama

She’s all I gat

I gast to hustle hard, k’ebi ma pa’ya

Kọ ma pe wa l’agbaya, uhn-uhn-uhn

Na my palaver

Na my wahala if I go seke

Bo re mi bo d’ola

Hustlers them my niggas, my niggas, ah

 

Chorus

My padi

Ore mi, sa dollar o, Asabi

Wahala, wahala

He like the Ashanti

No blame me

Na my hustle I sabi, hmm-hmm

T’omope ti ra lapi

Gba login

Money drop, we happy

We are happy, e-e-e

Hmm, my padi

Ore mi, wa sa dollar, Asabi

Asa, Asabi, ahn

 

Outro

My padi

Ore mi, sa dollar, Asabi, hm-mm

T’omope ti ra lapi

Gba login

Money drop, we happy

We are happy, e-e-e

See Tml Vibez – Caro Ft. Bella Shmurda Lyrics

Artist Name: Tml Vibez

Title Of Song: Caro

Featured Artist: Bella Shmurda

Album Title: Xin Mao

Year Of Release: 2024

Intro

En en en

Enter!

Enter!

Tml vibe boy

 

Verse 1

Dagbana biti bella

Moti shamayan do me better

Obe todun ni mofe la

Nigboro I be story teller

Pawon boy parapara

Alao so easy akala

Shawty use kayamata

For your matter I go show them my pattern

 

Chorus

Caro, Caro na you me shadow

When I shado sebi mo sey hello

Nigga fagbo

Fi energy pawo

Hawk your hustle bi tapioca o

Tell the saro no more sorrow

I Dey hustle man no dey gawu

Timi dawo wonma sawo

Lati gbawo we no go far o

 

Verse 2

Bisimilai mo fi bere

Wait for my og’s, pe molowo…

Awusubulai mofi bere

Make I no see things wey pass my age yeah

Money I no see make me no lie

Even for the lifestyle me I fortified

Working billionaire before me I 35

My shoe no fit size you even if you try

Omo, I no fit lie, gangster on a side I dey bomb many site

I dey shoot on site

Omo leftside

Take it outside

Seri seri sign

Omo I be super shine

 

Chorus

Caro, Caro na you me shadow

When I shado sebi mo sey hello

Nigga fagbo

Fi energy pawo

Hawk your hustle bi tapioca o

Tell the saro no more sorrow

I Dey hustle man no dey gawu

Timi dawo wonma sawo

Lati gbawo we no go far o

 

Outro

Ah ah caro caro

Fi energy pawo o

Oh ah ah ah

spinall one call ft omah lay tyla

See Spinall – One Call Ft. Omah Lay & Tyla Lyrics

  • Artist: Spinall
  • Title Of Song: One Call
  • Featured Artist: Omah Lay & Tyla
  • Year Of Release: 2024 

 

Intro: Omah Lay

Woah, woah, woah, woah-oh

DJ Spinall

Woah, woah, woah, woah-oh

P!

 

Verse 1: Omah Lay

I’m on my way to you, time is on the loose

I will always fight for truth, if i have the chance to choose (Here we go)

Like every other superhero, my weakness is love

I don’t do it for the medals, ’cause no me without us

Peace stands for the people, so I’ll be on my way

Whenever you think you need to (One, two, three)

 

Chorus: Omah Lay

I’ll be one call away, one call away, one call away, one call away (Ladies)

I’ll be one call, one call, one call, one call away from you

I’ll be one call, one call, one call, one call away from you

I’ll be one call, one call, one call, one call away from you

I’ll be one call, one call, one call, one call away from you

 

Verse 2: Tyla

You know I’m never too far for you

And the world can wait, if I’m waiting on you

So, don’t leave me waiting long, you know that I got love

Whenever you need time, just call my-

’Cause the miles ain’t nothing but a number (Number)

They can’t take nothing from us (From us)

But we always got each other (Always got each other)

If I’m on your mind, just know that I’m one call away (One, two, three)

 

Chorus: Omah Lay & Tyla

Away, away

One call away

I’ll be one call, one call, one call, one call away from you

One call away

I’ll be one call, one call, one call, one call away from you

I’ll be one call, one call, one call, one call away from you

I’ll be one call, one call, one call, one call away from you

I’ll be one call, one call, one call, one call away from you

One call away

I’ll be one call, one call, one call, one call away from you

I’ll be one call, one call, one call, one call away from you

 

Outro

Fire-Boy