Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

 

Check Out Savage – Concussion (Remix) Ft. Zlatan Lyrics

Artist: Savage

Title Of Song: Concussion (Remix)

Featured Artist: Zlatan

Year Of Release: 2024

Hmm

Looku looku

I see the uku

 

Na Amakachukwu o ti ri gan gan gan

Bigi uku

Wetin you do to Ifeanyichukwu e no fit talk talk talk

E be like magic she use medicine

‘Cause omo the thing too soft

I’m liking this her chemistry ehh

She give me concussion uhn, uhn, uhn

She give me concussion uhn, uhn, uhn

She give me concussion uhn, uhn, uhn

 

Ah, baby girl if go fit come onboard

So ti ji over you no go suffer

Tell that broke boy make e comport

Anything you want gimme offer

Baby girl you too getti ebun on God

Make we no lose guide na straight to the altar

Baby girl why you doing me like this, why you doing me like?

 

Sare wa ko fun mi

I’m feeling your body e dey wonjure me

I no be small pikin

I’m liking what I see e dey wonjure me

How much to pay for attention?

My salary and my pension fee

If you see what I see you want to wonjure me

 

Looku looku

I see the uku

Na Amakachukwu o ti ri gan gan gan

Bigi uku

Wetin you do to Ifeanyichukwu e no fit talk talk talk

E be like magic she use medicine

‘Cause omo the thing too soft

I’m liking this her chemistry ehh

She give me concussion uhn, uhn, uhn

 

Kuo n’be

Size ilekun lomo yii se

Concussion to popo n gbe mi de’be

O gbori sọmu mo ni ko ma gbe sile

E wo bi mo se n feyin bi omo daycare

Koju mi, koju mi, koju mi ma ribi

Loud mo ro pe mo gba lowo Chichi

Oju mi ti se baibai

My eyes like

 

Looku looku

I see the uku

Na Amakachukwu o ti ri gan gan gan

Bigi uku

Wetin you do to Ifeanyichukwu e no fit talk talk talk

E be like magic she use medicine

‘Cause omo the thing too soft

I’m liking this her chemistry ehh

She give me concussion uhn, uhn, uhn

She give me concussion uhn, uhn, uhn

She give me concussion uhn, uhn, uhn

Share To Social Media
×

Log in

Users