☰

Check Out Patoranking – Mama Lyrics

Artist: Patoranking Title Of Song: Mama Year Of Release: 2023 Album Title: World Best Number Of Tracks: 15 Mama, mama I love you, mama I miss you, mama Mama o mama   Mama, mama Mama, mama Mama, mama Mama, mama   Mama, mama I love you, mama I miss you, mama Mama o mama   […]

Artist: Patoranking

Title Of Song: Mama

Year Of Release: 2023

Album Title: World Best

Number Of Tracks: 15

Mama, mama

I love you, mama

I miss you, mama

Mama o mama

 

Mama, mama

Mama, mama

Mama, mama

Mama, mama

 

Mama, mama

I love you, mama

I miss you, mama

Mama o mama

 

Mama, mama

Mama, mama

Mama, mama

Mama, mama

 

No be single and plural

Iya ni wura, oh

My mama no be regular, oh

Mama strong like caterpillar, oh

Mama don’t cry

Sweet mama don’t cry

Mama don’t cry, y, y

I love you die

Silver and gold no reach you (Away)

Na only you tell me true (Away)

Imagine life without you (Away)

Ebe like rice and no stew (Away)

 

You give me joy, joy, joy, joy, joy

Joy, joy, joy

Mama, joy, joy, joy

 

Mama, mama

I love you, mama

I miss you, mama

Mama o mama

 

Mama, mama

Mama, mama

Mama, mama

Mama, mama

 

Mama, mama

I love you, mama

I miss you, mama

Mama o mama

 

Mama, mama

Mama, mama

Mama, mama

Mama, mama

 

Mama dey pray

My mama dey pray, oh

Every night and day, oh

Make God open up my way

Mama see where we dey now

Everything don change now

They no fit stop our program

Mama everything change now

Mama see where we dey now

I say na you reign now

Oya shake your waistline

I say na you dey reign now

Oya kpakam kpokom, kpakam kpokom

Chike kpakpam, chikpalapka lokpom

Kpakpam kpokpom, chike kpakpam

Chekpe kpokpo, chekpe, ha, hahaha

 

Joy, joy, joy

Mama, joy, joy, joy

Ah, yah, yah

 

Mama, mama

I love you, mama

I miss you, mama

Mama o mama

 

Mama, mama

Mama, mama

Mama, mama

Mama, mama

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.