Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

See Fameye – Sober (Soo Bad) Ft. Patoranking Lyrics

Artist: Fameye

Title Of Song: Sober (Soo Bad)

Featured Artist: Patoranking

Year Of Release: 2024

Me I dey my place

I no want get matter

Me I dey my space

I no want get trouble

But every day any day, people say people say

Sometimes somethings wey I do not know, plenty of them say I don do

Yeee kaboluwa

No be everything wey I follow back

And pray I’m a holy man

No be everybody I follow back

Tomorrow never promised, to myself wey I promise

They say time no dey oo

Steady on my grind I cannot fail ooo

I’m sober, say I’m soo bad yeee

I’m sober, but people say I’m soo bad yee Peter

I’m sober, but people say I’m soo bad yeee-yeee

I’m sober, but people say I’m soo bad eeii

If you know my story, Oluwa lo n’bami sé

Make you no envy my glory, omo na akonuche

This is the story of my life

Everyday me hustle to survive

Badman no fit stop our drive

Patoranking Fameye don arrive

Badmind dey motivate me

Una dey motivate me

Your hate dey elevate me

One day you go celebrate me

Seh we moving on a different frequency badman better know

Voice of the people voice of the ghetto youth better know

I’m sober, say I’m soo bad yeee

I’m sober, but people say I’m soo bad yee Peter

I’m sober, but people say I’m soo bad yeee-yeee

I’m sober, but people say I’m soo bad eeii

Bad man never know my ego

Find my mind for my people

Sɛ me te ase aa never fear evil

Ɛsum asɛm no naijacraft.com menka nkyerɛ wo biom yeee

Meeyɛ ma deɛ no, yɛ pɛ sɛ me yɛ sɛ Koo Ofori deɛ no

Meeyɛ ma deɛ no, yɛ pɛ sɛ me yɛ sɛ Koo Ofori deɛ no

Ɛno nti na obiaa se menyɛ yi

I’m feeling proud how me I dey

Asɛm yi na obia ntumi nka yii

Me bie ma no aa, na yato me pkaay

Tomorrow never promised, to myself wey I promise

They say time no dey oo

Steady on my grind I cannot fail oooo

I’m sober, say I’m soo bad yeee

I’m sober, but people say I’m soo bad yee Peter

I’m sober, but people say I’m soo bad yeee-yeee

I’m sober, but people say I’m soo bad eeii

See Kocee – Credit Alert Ft. Patoranking Lyrics

Artist: Kocee

Title Of Song: Credit Alert

Featured Artist: Patoranking

Year Of Release: 2024

No no no no Caesar

No no no no Kocee

Yeah yeah yeah Patoranking

No debiting for my account

Money go dey enter in excessive amount

No debiting for my account

Pounds and dollars go dey flip up and down

Only credit alert, credit alert

No debit alert hope you understand

Only credit alert, for BGFI bank

Baba God make the money double eh

Make the money double

‘Cause I want do giveaway for my pastor eh

Giveaway for my pastor

Heli Heli, Helicopter carry me go to my destiny helper

Halle halle hallelujah

Holy father credit my AZA

Heli Heli, Helicopter carry me go only cubana compound

Halle halle hallelujah

Holy father credit my AZA

No debiting for my account

Money go dey enter in excessive amount

No debiting for my account

Pounds and dollars go dey flip up and down

Only credit alert, credit alert

No debit alert hope you understand

Only credit alert, for BGFI bank

No debiting for my account

20 billion dollars for my baby

When money no dey na she dey hold me down

Pounds and dollars motivate me

Bullion van na im dey run this town

No matter the place and time

Oluwa show me the Grace and sign

Poverty na waste of time

Odogwu money make you no waste my time

Oh father eh, Holy father eh

Hallelujah eh, baba don credit AZA eh

No debiting for my account

Money go dey enter in excessive amount

No debiting for my account

Pounds and dollars go dey flip up and down

Only credit alert, credit alert

No debit alert hope you understand

Only credit alert, for BGFI bank

No debiting for my account

No debiting for my account

Money go dey enter in excessive amount

No debiting for my account

Pounds and dollars go dey flip up and down

Only credit alert, credit alert

No debit alert hope you understand

Only credit alert, for BGFI bank

No debiting for my account

Oh father eh, Holy father eh

Money no go leave my side

When you see me call me onyichimereze, Master

When you see me call me onyichimereze, Master

Odogwu money make you no waste my time

Patoranking – Mama

Title: Patoranking – Mama

Legendary Nigerian Singer, Patoranking has unlocked another musical masterpiece labeled “Mama“.

This mind-blowing song is part of his recent album delivery labeled “World Best”.

Click the download button now to experience the magic from this delightful masterpiece.

Patoranking – Na Na Na

Title: Patoranking – Na Na Na

Legendary Nigerian Singer, Patoranking has unlocked another musical masterpiece labeled “Na Na Na“.

This mind-blowing song is part of his recent album delivery labeled “World Best”.

Click the download button now to experience the magic from this delightful masterpiece.

Patoranking – Kolo Kolo Ft. Diamond Platnumz

Title: Patoranking – Kolo Kolo Ft. Diamond Platnumz

Legendary Nigerian Singer, Patoranking has unlocked another musical masterpiece labeled “Kolo Kolo” featuring Diamond Platnumz.

This mind-blowing song is part of his recent album delivery labeled “World Best”.

Click the download button now to experience the magic from this delightful masterpiece.

Patoranking – Abobi

Title: Patoranking – Abobi

Legendary Nigerian Singer, Patoranking has unlocked another musical masterpiece labeled “Abobi“.

This mind-blowing song is part of his recent album delivery labeled “World Best”.

Click the download button now to experience the magic from this delightful masterpiece.