☰

Check Out Olamide – Gaza Lyrics

Artist: Olamide Title Of Song: Gaza Year Of Release: 2023 Album Title: Unruly Number Of Tracks: 15 Man a straight from the jungle So man gast steady dey para oh Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh And I no send nobody, I’m from the zanga oh Come see wahala […]

Artist: Olamide

Title Of Song: Gaza

Year Of Release: 2023

Album Title: Unruly

Number Of Tracks: 15

Man a straight from the jungle

So man gast steady dey para oh

Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh

And I no send nobody, I’m from the zanga oh

Come see wahala oh

Dem say we dey Gaza oh

 

Gaza (Gaza)

We dey Gaza oh (Gaza)

Gaza (Gaza)

We go Gaza oh (Gaza)

Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)

Come see wahala oh

Dem say we dey Gaza oh (Gaza)

 

Anybody to ba bẹ (Gaza)

Anobi lo ma bẹ (Gaza)

Ẹlẹjẹ ni legend (Gaza)

Ọmọ’ya mi sho ti get? (Gaza)

Bad boy till the end (Gaza)

And we no dey follow trend (Gaza)

Gb’ọmọ mẹrin s’ori bed (Gaza)

Notorious till my last breath (Gaza)

Before the money we stack (Gaza)

Dem tell us make we pack (Gaza)

Now they all wanna come back (Gaza)

Hey, wanna link in pack? (Gaza)

Big propeller (Gaza)

Gbe gbo ṣenu bi Fela (Gaza)

Ta lo fẹ tọku la (Gaza)

Ẹgbọ ta lo ko wọn wa (Gaza)

Le wọn

 

Man a straight from the jungle

So man gast steady dey para oh

Smoking like a fat joint wey dem mole for shaba oh

And I no send nobody, I’m from zanga oh

Come see wahala oh

Dem say we dey Gaza oh

 

Gaza (Gaza)

We dey Gaza oh (Gaza)

Gaza (Gaza)

We go Gaza oh (Gaza)

Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)

Come see wahala oh

Dem say we dey Gaza oh (Gaza)

 

Ara nkan Gaza (Gaza)

No go dey send me aza (Gaza)

Mi n shey Mr Money (Gaza)

Emi kọ mo kọ Nzaza (Gaza)

Ọga embago (Gaza)

O kan ra bi El Chapo (Gaza)

Ti n ba nawo, mi o n collabo (Gaza)

Boya kan lọ yawo Lapo (Gaza)

On Colos (Gaza)

And I gat too many models (Allah)

‘Cause I gat too many foes (Allah)

I can take away their sorrows

Bless their soul

May Allah rest their soul

Jah knows these niggas holes

I know original bone killers on the throne

If you mess with my bag then you mess with the bros

Ma fuck baba ẹ up

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.