☰

Check Out Davido – E Pain Me Lyrics

Artist: Davido Title Of Song: E Pain Me Year Of Release: 2023 Album Title: Timeless Number Of Tracks: 17 Bad girl wan carry me do jangulover E pain me o, e pain me o She come my life come carry my heart e run over E pain me o, e pain me o oh   […]

Artist: Davido

Title Of Song: E Pain Me

Year Of Release: 2023

Album Title: Timeless

Number Of Tracks: 17

Bad girl wan carry me do jangulover

E pain me o, e pain me o

She come my life come carry my heart e run over

E pain me o, e pain me o oh

 

Wetin I no do for you? Wetin I no do for you

Shey you promise say you no go let me go o

And last night you told me that’s its all over

E pain me o

E pain me o

 

But I wan dey for you

Aje

Walk beside you

Aje

And I wan dey by you

Aje

To call you my boo

 

But I wan dey for you

Aje

Walk beside you

Aje

And I wan dey by you

Aje

To call you my boo oo

 

Sha ha ha ha ha

Baby no be so o

Don’t leave me go o

Don’t leave me go

 

Sha ha ha ha ha

Baby no be so o

Don’t leave me go o

Don’t leave me go

 

Lying on my bed I’m just rolling over

E pain me o, e pain me o

You con dey chop life, when I dey sober

E pain me o, e pain me o oh

 

Wetin I no do for you? Wetin I no do for you?

Shey you promised say you no go let me go o

And last night you told me that is all over

E pain me o

E pain me o

 

But I wan dey for you

Aje

Walk beside you

Aje

And I wan dey by you

Aje

To call you my boo

 

But I wan dey for you

Aje

Walk beside you

Aje

And I wan dey by you

(Aje)

To call you my boo oo

 

Sha ha ha ha ha

Baby no be so o

Don’t leave me go o

Don’t leave me go

 

Sha ha ha ha ha

Baby no be so o

Don’t leave me go o

Don’t leave me go

 

Sha ha ha ha ha

Baby no be so o

Don’t leave me go o

Don’t leave me go

 

Sha ha ha ha ha

Baby no be so o

Don’t leave me go o

Don’t leave me go

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.