☰

See Vibez Inc – WhatsApp Ft. Seyi Vibez & Bloody Civilian Lyrics

Artist: Vibez Inc Title Of Song: WhatsApp Featured Artist: Seyi Vibez & Bloody Civilian Year Of Release: 2024 Who be that guy wey dey text you I no dey check your WhatsApp That’s not my thing baby I no like talk wetin go vex you Main reason I dey make you dey wet I no […]

Artist: Vibez Inc

Title Of Song: WhatsApp

Featured Artist: Seyi Vibez & Bloody Civilian

Year Of Release: 2024

Who be that guy wey dey text you

I no dey check your WhatsApp

That’s not my thing baby

I no like talk wetin go vex you

Main reason I dey make you dey wet

I no wan loose you to another mugu

Aiya Sara wale

Ara mi ti wa lana

Aiya you high me like monkey tail

You make my thing ejaculate

I no fit dey musturbate

Jekin wole ma ka tan le

You must give me accolade

Afurimghinanya

I wan know your family

Promise nah galilee

Bami for nnagi

I go call sunny ade

Ebenenezer obey

Only you fit hold me down

Who be that girl wey dey text you

I don’t like bullshit

I don’t like nonsense

I don’t like sharing

Oya come wha you say

Asking me how did I get this way

Seyi, sometimes you’re not the vibe

When you saw me

I know you saw me with my bros

(With my bros )

Tell me say you get hoes

But I smell them with my nose

(With my nose)

I no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)

Are you gonna make me sweat

Or show me love instead

Afurimghinanya

I wan know your family

Promise nah galilee

Bami for nnagi

I go call sunny ade

Ebenenezer obey

Only you fit hold me down

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.