Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

 

See Korede Bello – Minding My Business Ft. Don Jazzy Lyrics

Artist: Korede Bello

Title Of Song: Minding My Business

Featured Artist: Don Jazzy

Year Of Release: 2024

Korede Bello

Yah

Don Jazzy

 

Normally

Normally

Dem no dey see me for party

I dey sip my tea

Protect my peace

I no dey send nobody

Energy

Energy

E dey show for your body

When you call on me

Like Do Re Mi

Oya fa mo mi baby

 

Moti ready

Padi mi lon se party

Awon girls wan jubadi (Yeba)

Talo so pe o ti pari

Kole pari o

Na dem sabi

Ko ma so katikati

Anything wey dem like

Anything wey dem want to say

Kode kan mi o

 

We get money for rainy days

Everyday we celebrate

If you dey pray make I fail

I dey pray for you

My lawyer dey win any case

So whether you mad or you craze

I no dey follow you race

 

I dey my own dey

Minding my business

Minding my business oh

Na the work wey dey pay me oh

I dey face on a daily oh

Minding my business

Minding my business oh

I just dey my Cabana

I no like wahala

Minding my business

Minding my business oh

I dey gather my rabba

I no want your palava

Minding my business

Minding my business oh

Korede Bello and Don Jazzy

 

You see for the community I comport

And when dem call up on me I support

Some kind things I no dey disappoint

If e never reach you then make you wait your turn

Moving with security is a must

Cos some people dey wey their head dey touch

Anything I do you no say dem must talk

Santa Claus oga Elon Musk of course

 

We get money for rainy days

Everyday we celebrate

If you dey pray make I fail

I dey pray for you

My lawyer dey win any case

So whether you mad or you crase

I no dey follow you race

 

I dey my own dey

Minding my business

Minding my business oh

Na the work wey dey pay me oh

I dey face on a daily oh

Minding my business

Minding my business oh

I just dey my Cabana

I no like wahala

Minding my business

Minding my business oh

I dey gather my rabba

I no want your palava

Minding my business

Minding my business oh

Share To Social Media
×

Log in

Users