Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

See Ruger – Ilashe Ft. BNXN fka Buju Lyrics

Artist: Ruger

Title Of Song: Ilashe

Featured Artist: BNXN fka Buju

Album Title: RnB

Year Of Release: 2024

Chorus

Ilashe water way

Splash on me ko kan aye

Hennessy on the way

Maa order lo omo aye!

I go splurge you all my pay

Na legit ko n se ase

Order anything wey you want, girl, it’s alright

Ilashe water way

Splash on me ko kan aye

Hennessy on the way

Maa order lo omo aye!

I go splurge you all my pay

Na legit ko n se ase

Order anything wey you want, girl, it’s alright

 

Verse 1

Swear that you don’t know what we are doing here

Abi no be free boat wey you use reach here?

Swear say you no feel all the doings here

You don enjoy finish you come dey lose interest

You no e don finish to ba le mu mi bee

Baby inu mi ma dun to ba le fun mi je, baby!

Who goes there? Le le

When money full wallet?

Eleyii? o po se!

Tell me wetin bobo no get

 

Chorus

Ilashe water way

Splash on me ko kan aye

Hennessy on the way

Maa order lo omo aye!

I go splurge you all my pay

Na legit ko n se ase

Order anything wey you want, girl, it’s alright

 

Verse 2

But you’ve been keep me waiting

When your legs should’ve been shaking, shaking

You’re my number-one rating

Shouldn’t be me that you are delaying

Playing games with

Eleyii nasty

She no be catfish, kele like bad bitch, as we de for bar beach, oh baby

Lo ko mi tanso

Le mo mi je a jo, you know the parol

You con dey move slow

Fi senu bi Harmonica

Ko le kowo mi lo, mo maa gbe wa, e sure

 

Chorus

Ilashe water way

Splash on me ko kan aye

Hennessy on the way

Maa order lo omo aye!

I go splurge you all my pay

Na legit ko n se ase

Order anything wey you want, girl, it’s alright

Share To Social Media
×

Log in

Users