Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

See Olamide – New Religion Ft. Asake Lyrics

Artist: Olamide

Title Of Song: New Religion

Featured Artist: Asake

Year Of Release: 2023

Album Title: Unruly

Number Of Tracks: 15

Asake:

Olomi wombe o

Ko de ye koma lobe

Lifestyle Agba baller

R.I.P to Pele

Dribble like Maradona

Baby malosonta

Nobody to ta

Lagos to Minnesota

No cap

Nobody wey dey hotter

I no fit

No fit do mediocre

O ri Balenciaga

I got moves like jagger

I know jago I know jaga

No dey follow me dey taka

New religion eckankar

Premium be the swagger

No send no baga

Nfana ibaga

It be like say dem dey gather oh

For my matter oh

I get the magic

Abracadabra oh

 

Olamide:

Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life

No stressing living soft life

I don’t know how I survive this tour life

Girls weh want get my baby reach 4/5

Every word weh de come out of my mouth

I de monetize am baba I no get energy

And I can’t really shout and I can’t really mtcheww wo

Mio shakomo remedy

Cash money cash Moolah

Cash in cash out baby why should I

Catch feelings more than a flight baby cancel am

E de pain me like blackface and tribunal

Wo! I too soft like puff puff

And my bank alert bad, you go mad you go off

Guy you better wear glove

Before you touch am

It dey hot it dey smoke it dey burn

 

Asake:

Olomi wombe o

Ko de ye koma lobe

Lifestyle Agba baller

R.I.P to Pele

Dribble like Maradona

Baby malosonta

Nobody to ta

Lagos to Minnesota

No cap

Nobody weh de hotter

I no fit

No fit do mediocre

O ri Balenciaga

I got moves like jagger

I know jago I know jaga

No dey follow me de taka

New religion eckankar

Premium be the swagger

No send no baga

Nfana ibaga

It be like say dem dey gather oh

For my matter oh

I get the magic

Abracadabra oh

 

Olamide:

Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe

I no get strength to be fair

No intruding my private affair

Be you family or my friend

Oya pause shoti gbo scores

Nigga of course why you come dey pompous

Flow so delirious stupendous

And the opps they envious

They can’t be us

I accept say I change me I no be same guy

I de push P everyday I be game guy

Only dead fish goes with the flow dead guy

No de whine me I no de joke omo take time

Travel all around the globe, obo do oyinbo

We dey take pictures, we dey strike we dey pose

My G my shit really fly, too dope

And the girls sniffing on my body like dem dey do coke

Share To Social Media
×

Log in

Users