☰

See Kelvyn Boy – On My Way Lyrics

Artist: Kelvyn Boy Title Of Song: On My Way Year Of Release: 2024 Man see many things wey I no fit come say Life show me pepper but I no fit complain I dey on my feet I dey grind all day I dey on my knees and I pray all day See me now […]

Artist: Kelvyn Boy

Title Of Song: On My Way

Year Of Release: 2024

Man see many things wey I no fit come say

Life show me pepper but I no fit complain

I dey on my feet I dey grind all day

I dey on my knees and I pray all day

See me now long time e don tey

Mandem cool when the matter turn red

I dey for the street I dey find my way

Oh yeah

 

La Vida Loca

Living the life

Sika yɛ mogya

Sika yɛ mogya

La Vida Loca

Living the life

Sika yɛ mogya

Sika yɛ mogya

 

On my way I don’t know where I dey go

On my way I don’t know, money way I follow

On my way I don’t know where I dey go

On my way (Money way I follow)

 

Where you dey for my life?

Where you dey where you dey when I dey cry?

Where you dey when I dey strive?

Where you dey when ECG no shine no light?

Where you dey when I dey fight?

I swear if eno be God I go die

But I no go kpai

 

La Vida Loca

Living the life

Sika yɛ mogya

Sika yɛ mogya

La Vida Loca

Living the life

Sika yɛ mogya

Sika yɛ mogya

 

On my way I don’t know where I dey go

On my way I don’t know, money way I follow

On my way I don’t know where I dey go

On my way (Money way I follow)

 

Man see many things wey I no fit come say

Life show me pepper but I no fit complain

I dey on my feet I dey grind all day

I dey on my knees and I pray all day

See me now long time e don tey

Mandem cool when the matter turn red

I dey for the street I dey find my way

Oh yeah

 

La Vida Loca (On my way I don’t know)

Living the life (Where I dey go)

Sika yɛ mogya (On my way I don’t know)

Sika yɛ mogya (Money way I follow)

La Vida Loca (On my way I don’t know)

Living the life (Where I dey go)

Sika yɛ mogya (On my way)

Sika yɛ mogya (Money way I follow)

 

Money way I follow

Money way I follow

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.