☰

See CKay — You Cheated, I Cheated Too Lyrics

Artist: CKay Title Of Song: You Cheated, I Cheated Too Year Of Release: 2022 Album Title: Sad Romance Number Of Tracks: 15 You cheated, I cheated too You’re twisted, I’m twisted too (Yeah) You think sey you wicked, I wicked too You dey use my heart dey catch your cruise Dey catch your cruise (Cruise) […]

Artist: CKay

Title Of Song: You Cheated, I Cheated Too

Year Of Release: 2022

Album Title: Sad Romance

Number Of Tracks: 15

You cheated, I cheated too

You’re twisted, I’m twisted too (Yeah)

You think sey you wicked, I wicked too

You dey use my heart dey catch your cruise

Dey catch your cruise (Cruise)

Make I catch my cruise (Cruise)

Make you catch your cruise (Cruise)

Make I catch my cruise (Cruise)

Nobody go lose (Lose)

 

I thought you were the one

Clearly, I was wrong

Girl, you do me strong ting

Girl, you do me strong, ting

I thought you were on my team

But you show me your true colour

And I no like wetin I see, oh-oh

 

You cheated, I cheated too

You’re twisted, I’m twisted too (Yeah)

You think sey you wicked, I wicked too

You dey use my heart dey catch your cruise

Dey catch your cruise (Cruise)

Make I catch my cruise (Cruise)

Make you catch your cruise (Cruise)

Make I catch my cruise (Cruise)

Nobody go lose (Lose)

 

This period know wetin you dey do, oh

No go dey do my baby, my baby, my baby

Because the same girl wey you dey carry for mind

Dem dey, tah, tah, tah, tah

Slap her nyash with disrespect

Kpah, kpah, kpah, kpah

(You think sey you wicked, I wicked too)

You you dey there dey do, my baby

(You dey use my heart dey catch your cruise)

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.