Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

See CKay — Capture My Soul Ft. Joeboy Lyrics

Artist: CKay

Title Of Song: Capture My Soul

Featured Artist: Joeboy

Year Of Release: 2022

Album Title: Sad Romance

Number Of Tracks: 15

On me, on me

On me, on me

Balance it on me oh

Girl we loving

Till the morning

Morning, morning oh

Make we reduce all the fighting

Increase the loving oh

 

Fefe ne fe fe

Your body dey we we

I’m in love with you

I’m in love with you

Make I leave you for where? Where?

If na lie I dey tell you

Make water carry me go

Water carry me go

 

Girl you don capture my soul

Girl you don capture my soul

 

From the night

Till the morning

Girl you know e be you I’m wanting

‘Cause you fine and you sexy

Nwa baby do me gently ewe

No show me shege

No use me play

Dance to my reggae

Are you ready?

Pack your bags make we fly go Paris

Answer answer me

 

Oh mami

Only you fit to control me

With your face and your big body

Abeg no killi somebody pikin for here

Oh mami

Only me wey fit handle you

Make my ways no dey confuse you

Abeg no killi somebody pikin for here

 

Fefe ne fe fe

Your body dey we we

I’m in love with you

I’m in love with you

Make I leave you for where? Where?

If na lie I dey tell you

Make water carry me go

Water carry me go

 

Girl you don capture my soul

Girl you don capture my soul

Share To Social Media
×

Log in

Users