See Burna Boy — Common Person Lyrics
Artist: Burna Boy Title Of Song: Common Person Year Of Release: 2022 Album Title: Love, Damini Number Of Tracks: 19 (Bong) (Bong killa) Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work […]
Artist: Burna Boy
Title Of Song: Common Person
Year Of Release: 2022
Album Title: Love, Damini
Number Of Tracks: 19
(Bong)
(Bong killa)
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own





