Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   
img 20240623 010032 (3000 x 3000 pixel)

Israel Rhymes Raps – The Concequence (Agbana Oso)

Israel Rhymes Raps – The Concequence (Agbana Oso)

[intro] RHYMES

Jamzeal on the beat

It’s real life

You can’t be living near the sea soap go dey enter your eyes

You waka comot from the ship dey talk say ship nur reach you

No matter wetin you go high, you can never be the most highed

All I’m trying to say is, n’ menaga ife n’ anya

Ekwensu came through to deceive, na you know if you be Eve

I kwetekwarana ogu esu, I kwadotekwanu ogu owee su

You will be running your mouth as the tough guy

Do keep the same energy when it’s punch time.

Na you know why you go dey try wetin fit kii you

[chorus] Ogu bidokwa agbana oso

I ga ekwetakwa agbana oso

I ga kwadokwa, I ga kwudokwa
I ga ekwechiri agbana oso

If the Po Po come knock at my door

I go ask dem eh! What have I done

Cuz I geh clear conscience na e dey give me the morale to fight anything at all

Ogu bidokwa agbana oso

I ga ekwetakwa agbana oso

I ga kwadokwa, I ga kwudokwa
I ga ekwechiri agbana oso

If the Po Po come knock at my door

I go ask dem eh! What have I done

Cuz I get clear conscience na e dey give me the morale to fight anything at all

I nur dey fear to first attack

At least I’ll give you some mark

Before dem come separate the fight

Ichokwa sef anyi agba karate

I na gbakwa dey watch your back

Cuz me go dey come back to back

Be careful make you no go loseguard

Asa na form Nicki Minaj m’ si ya

Go that side donoro ana

I nur get time for umu nwanyi

Iheanako bu about the bag

Anyi bute the bagg they gonna come, in one accord

So ka anyi chuba the bag at all it costunununu

Na you know why you go dey dull wetin you fit do

[chorus] Ogu bidokwa agbana oso

I ga ekwetakwa agbana oso

I ga kwadokwa, I ga kwudokwa
I ga ekwechiri agbana oso
If the Po Po come knock at my door

I go ask dem eh! What have I done

Cuz I get clear conscience na e dey give me the morale to fight anything at all

Ogu bidokwa agbana oso

I ga ekwetakwa agbana oso

I ga kwadokwa, I ga kwudokwa
I ga ekwechiri agbana oso

If the Po Po come knock at my door

I go ask dem eh! What have I done

Cuz I get clear conscience na e dey give me the morale to fight anything at all

N’ my hand dikwa ocha (ocha)

No man trap fit catch am (catch am)

However it’s disguised, look I know what it came for

Okwa aka adiro ocha (ocha)

N’ bute agbama oso, osogi I mebe adimaso

That won’t change what you have done

But since whatever goes round must definitely come around

Just know whatsoever you sow you go reap partial adirokwua

I mebenu mma Ifuu mma, reward must come in future

I mebenu njo Ifuu njoo, you will not cheat on nature.

[chorus] Ogu bidokwa agbana oso

I ga ekwetakwa agbana oso

I ga kwadokwa, I ga kwudokwa
I ga ekwechiri agbana oso

If the Po Po come knock at my door

I go ask dem eh! What have I done

Cuz I get clear conscience na e dey give me the morale to fight anything at all

Ogu bidokwa agbana oso

I ga ekwetakwa agbana oso

I ga kwadokwa, I ga kwudokwa
I ga ekwechiri agbana oso

If the Po Po come knock at my door

I go ask dem eh! What have I done

Cuz I get clear conscience na e dey give me the morale to fight anything at all

[Outro] Soo onu Soo onu ka unu weru

Obido naw I gbaba

Bia way agbakwana oso oh

Agbakwana oso

Ajeeh

Write a comment!

Comments

No comments yet