Intro..
Baba God o
Bless now ho ho
No let enemy see me dey laugh me ye baba, ah ha
Eceo o.
Chorus.
When table turn around o eh
Who never get na dem go get o.
Onaaaana x2.
Hook.
e go turn around,
The table go turn around for me,
e go turn around.
The table go turn around for you.
e go turn around.
The table go turn around for me.
e go turn around.
The table go turn around amen..
Verse (1)
Only few dey joli
So many dey cry o no.
In a me naija eh eh eh.
Only few dey joli o no
so many dey cry o no
In a me naija ehhh no no.
Bad Man o
If you can’t help our struggles
Don’t stop our hustle
E don tay we dey humble
Mr Babylon Man
If you can’t help our struggles
Don’t stop our hustle
E don tay we humble ho ho.
Chorus..
Verse (2)
I only asked for help.
You telling me this and telling me that eh
Table turn around.
You call me ur brother.
I only asked for help
You telling me this and telling me that eh
Table turn around
You call me ur brother o ho ho
No no no no no no no no .
Me dey give God glory
For the change of story
Now we flaunting money
With so much efizzy.
Chorus till fade..
