Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

Check Out Timaya – Dey Your Dey Lyrics

Artist: Timaya

Title Of Song: Dey Your Dey

Year Of Release: 2024

Bad man

Eyo badman

Yeah

Leggo

 

Say what’s on my mind

Me I gat no time, nobody can stop wetin God design

Me I’m not a Pastor me I love the women whine

The boy no dey entitled, if you treat me right is fine

Whine for me sexy girl dem whine for me

Right now me no get the time to keep no dirty company

Only positivity, no bad energy

I live my life the way I want, I owe no one apology

 

Eh

Rain rain go away

Come back and fall another day

Me and all my fellas and my people want to play

Nobody really care what a hater gotta say

Rain rain go away

Come back and fall another day

Cos me and all my fellas and my people want to play

Nobody really care what a hater gotta say

Yeah yeah

 

Dey your deyy

Make I dey my dey

Dey your dey o

Nobody worry nobody

Kpekele kpekem

Dey your dey

My brother dey your dey

Make I dey my dey

Dey your dey o

Nobody worry nobody

 

Mas!

Master!

 

Rain rain go away

Come back and fall another day

Me and all my fellas and my people wanna play

Nobody really care what a hater gotta say

Rain rain go away

Come back and fall another day

‘Cause me and all fellas and my people wanna play

Nobody really care what a hater gotta say

Yeah yeah

 

Dey your dey

Make I dey my dey

Dey your dey o

Nobody worry nobody

Kpekele kpekem

Dey your dey

Make I dey my dey

Make I dey my dey

Dey your dey o

Nobody worry nobody

Abobi

Share To Social Media
×

Log in

Users