☰

Check Out Simi – Easy Ft. Deja Lyrics

Artist: Simi Title Of Song: Easy Featured Artist: Deja Year Of Release: 2022 Album Title: TBH (To Be Honest) Number Of Tracks: 11 Eh eh eh Easy easy Wait a minute When you see me Make you free me   Original dey China If Naira no reach make we spend dollar If champagne finish we […]

Artist: Simi

Title Of Song: Easy

Featured Artist: Deja

Year Of Release: 2022

Album Title: TBH (To Be Honest)

Number Of Tracks: 11

Eh eh eh

Easy easy

Wait a minute

When you see me

Make you free me

 

Original dey China

If Naira no reach make we spend dollar

If champagne finish we drink water

Sometimes kpako dey turn butter oh

Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny

I dey for people wey dey for me

I ain’t stressing for nobody

 

I just take it easy easy easy oh

Easy easy oh, take it easy oh

Will you take it easy easy easy oh

Easy easy oh, take it easy oh

 

Na everybody think say dem know pass

Some people read tire dem no pass

Some reach immigration dem no pass

And some carry last cos dem no fast

Life no balance I talk am before

Poor man dey suffer, the rich getting more

No be only 2 plus 2 give you 4

So you see life dey funny

Rain dey fall when e dey sunny

I dey for people wey dey for me

I ain’t stressing for nobody oh

 

I just take it easy easy easy oh

Easy easy oh, take it easy oh

Will you take it easy easy easy oh

Easy easy oh, take it easy oh

 

Yea oh yea

Oya rora o rora

Sha ma rora baby

Jeje o jeje

Easy baby

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.