☰

Check Out Rema — Trouble Maker Lyrics

Artist: Rema Title Of Song: Trouble Maker Year Of Release: 2023 Album Title: Ravage  Number Of Tracks: 5 Another banger! How many dues wey the boy don pay? How many insult I go take? Address your shit like I’m Jahgo I’ve been like this straight from the get go I no dey take eye see […]

Artist: Rema

Title Of Song: Trouble Maker

Year Of Release: 2023

Album Title: Ravage 

Number Of Tracks: 5

Another banger!

How many dues wey the boy don pay?

How many insult I go take?

Address your shit like I’m Jahgo

I’ve been like this straight from the get go

I no dey take eye see loose bread

If you miss your show you know say me I go take am

Up my money ’cause your promoter desperate

Make una no vex na my money be my mandate

 

Ọmọ many my country people eye red o

My eye red for the green that’s yellow

Some call me hybrid, some call me hollow

Keep who I really be on a low low

Day and night all my guys dey hustle

Every penny dey touch my circle

I dey pest my opps, make them restless on schedule

 

Dem say I be trouble maker

I go disturb everybody

Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me

Make you sef reason

E be better say they no call me nobody

I go still pass everybody even though say una use extra sheet

 

Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa

You better relocate I dey come closer

Even if na red I go tackle o

Ṣebi na vex you go vex

Ọmọ were me I no dey talk but try me first

Better save your money, this game no be by best dressed

Bought my first land since I was 17

You know steady grinding

Nothing wey you go show me wey go really surprise me

 

Ọmọ many my country people eye red o

My eye red for the green that’s yellow

Some call me hybrid, some call me hollow

Keep who I really be on a low low

Day and night all my guys dey hustle

Every penny dey touch my circle

Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on schedule

 

Dem say I be trouble maker

I go disturb everybody

Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me

Make you sef reason

E be better say they no call me nobody

I go still pass everybody even though say una use extra sheet

 

Dem say I be trouble maker

I go disturb everybody

Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me

Make you sef reason

E be better say they no call me nobody

I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.