Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

 

Check Out Omah Lay — Joanna Lyrics

Artist: Omah Lay 

Title Of Song: Joanna

Year Of Release: 2023

Album Title: Boy Alone (Deluxe Edition)

Number Of Tracks: 20

Josi

Ayaya mo oh

Ayaya mo oh

My mama mo oh

My mama mo oh

Hey my papa o oh

Wey my papa o oh

This is a one man parole o

One man parole o

Josi

Joan I dey for you

I dey for noon, I dey for night

As I dey follow you

I gats dey move like soldier ant

Ogbara Jesus

Na him I use cover my eyes

Commander chief of

Yakubu Danjuma Gowan

 

Jo Jo Jo my bebe

Na you go kill me o (Josi)

Jojo you dey high me when I’m sober (Joan)

I’m doing better o my bebe (Joanna)

Anytime you call me I’ll be available (Joanna)

Josi

Jo Jo Jo my bebe o (Joanna)

Jo you dey high me when I’m sober (Na you go kill me)

I’m doing better o my bebe (Joanna)

Anytime you call me I’ll be available

Josi

 

My melody o my melody cannot leave her head (Leave her alone)

Oh my energy o my energy cannot take me there (I need your own)

Okosisi okosisi okosisi o (Bullet proof)

Anotiti anotiti anotiti o

If I dey lie if I dey lie

About my feelings about you

If you be fight, I wanna die inna the battle

Take me to war

Then you go know say I be sir warrior

Oh auntie le eh eh

Choi

 

Joanna

Jo Jo Jo my bebe

Na you go kill me o (Josi)

Jo you dey high me when I’m sober (Joanna)

I’m doing better oh my bebe (Joanna)

Anytime you call me I’ll be available (Joanna)

Josi

Jo Jo Jo my bebe o (Na you go kill me)

Jo you dey high me when I’m sober (Joan)

I’m doing better o my bebe (Joanna)

Anytime you call me I’ll be available

 

Josi

Ayaya mo oh, ayaya mo oh

My mama mo oh, my mama mo oh

Hey my papa o oh, wey my papa o oh

This is a one man parole o

One man parole o

Josi

Ehn

Share To Social Media
×

Log in

Users