☰

Check Out Johnny Drille —.Jumoke Lyrics

Artist: Johnny Drille Title Of Song: Jumoke Year Of Release: 2022 Album Title: Home Number Of Tracks: 6 Jumoke there is nobody like you I don check am your loving na true (yeah) Falling for your bunny tattoo Dem no know you like I do You dey special to me   They don’t know You […]

Artist: Johnny Drille

Title Of Song: Jumoke

Year Of Release: 2022

Album Title: Home

Number Of Tracks: 6

Jumoke there is nobody like you

I don check am your loving na true (yeah)

Falling for your bunny tattoo

Dem no know you like I do

You dey special to me

 

They don’t know

You dey give me the joy wey I need

They don’t know

Dem no born me well make I leave

They don’t know oh oh oh

You are the air that I need

Baby come closer to me

You dey special to me

 

My own

You’re my own

I wan show them you’re my own

For you alone (for you alone)

My money dey for you alone

Extraordinary person o

You are perfect to me

Na only you I dey see

You dey special to me

 

(Oh my my my)

 

Jumoke there is nobody like you

I don check am your loving na true (yeah)

Falling for your bunny tattoo

Dem no know you like I do

You dey special to me

 

I’m gonna pamper you for life

Cause you give me peace of mind

Here feels like paradise

Oh girl I wanna treat your right

I go fight for you

And I go enter anybody

Cause I take your matter personal

You’re special to me

 

They don’t know

You dey give me the joy wey I need

They don’t know

Dem no born me well make I leave

They don’t know oh oh

Just like air that I breathe

Baby come closer to me

You dey special to me

(You dey special to me girl)

 

Jumoke there is nobody like you

I don check am your loving na true (yeah)

Falling for your bunny tattoo

Dem no know you like I do

You dey special to me

 

Jumoke there is nobody like you

I don check am your loving na true (yeah)

Falling for your bunny tattoo

Dem no know you like I do

You dey special to me

 

My own

You’re my own

I wan show them you’re my own

For you alone (for you alone)

My money dey for you alone

Extraordinary person o

You are perfect to me

Na only you I dey see

You dey special to me

 

My own

You’re my own

I wan show them you’re my own

For you alone (for you alone)

My money dey for you alone

Extraordinary person o

You are perfect to me

Na only you I dey see

You dey special to me

 

Oh my

Jumoke there is nobody like you

On God

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.