Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

Check Out Joeboy — Halle Lyrics

Artist: Joeboy

Title Of Song: Halle

Year Of Release: 2023

Album Title: Body & Soul

Number Of Tracks: 15

I no wan lie everyday that I close my eyes, trouble dey my mind

Wey dey make me no fit to smile

And I pray Jah you try and ease my mind

‘Cause many times water comot for my eyes and mans been smiling, oh oh

‘Cause I no say dem be many wey no want to see man smile

And demma pray everyday to dey make say my face no shine

For this my case oh my shoe guy must to shine

See that’s Jah’s plan for my life

And I know say he no go ever stop to dey bless my life

 

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke

Yawa dey e dey gbagbe gbagbe

For dem wey no like me, for dem wey no like me

 

O na many many man

No fit to understand God’s

I no come here to yarn okpata yarn

He carry me up when I was down

Wetin my eye dey see they no know

As I dey take dey grind they no know o

They no fit go the place we don go

Na baba God e do am for sure

So I say eh, eh

 

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke

Yawa dey e dey gbagbe gbagbe

For dem wey no like me, for dem wey no like me

 

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke

Yawa dey e dey gbagbe gbagbe

For dem wey no like me, for dem wey no like me (o na na)

Many many man

Many many many man

Many many many man

Share To Social Media
×

Log in

Users