☰

Check Out Fireboy DML – Everyday Lyrics

Artist: Fireboy DML Title Of Song: Everyday Year Of Release: 2024 [Intro] Ob’ Obah!!! Wha dem a say? [Pre-Chorus] Tell me “where you dey?” La ti Satide I go meet you there ‘Cause I miss you everyday Call me any day I’ll be on my way I’m one call away No matter the situation [Chorus] […]

Artist: Fireboy DML

Title Of Song: Everyday

Year Of Release: 2024

[Intro]

Ob’ Obah!!!

Wha dem a say?

[Pre-Chorus]

Tell me “where you dey?”

La ti Satide

I go meet you there

‘Cause I miss you everyday

Call me any day

I’ll be on my way

I’m one call away

No matter the situation

[Chorus]

Girl I’m not sure

If my action don dey too much

I love you with passion

Jessica, Jennifer fa mi la s?

Auzubillah no more fornication

Duro na baby ma s?

Girl I want some

I say na you, only you, I wan dey sanction, ye

?m? yapa for my catalogue

But na only you wey I want for my mansion oh

[Verse]

Girl I’m not here to dey confuse you

Girl I’m only here to dey convince you

That I love, that I need, and I miss you

Me I love your body and your melanin too

Follow me go, giv? me ginger

Taking me high wh?n my energy low

I never love you finish oh

Don’t leave me Oroma, ah

Baby let me take you to Ibiza

Let me put a ring around your finger

If you let the memory to linger

I will give you anything you want

Gba ko j??

And I go gallant, I no go fear

You do me tungba but I don’t care

I’m in my feelings and I just wan make you know

[Pre-Chorus]

Tell me “where you dey?”

La ti Satide

I go meet you there

‘Cause I miss you everyday

Call me any day

I’ll be on my way

I’m one call away

No matter the situation

[Chorus]

Girl I’m not sure

If my action don dey too much

I love you with passion

Jessica, Jennifer fa mi la s?

Auzubillah no more fornication

Duro na baby ma so

Girl I want some

I say na you, only you, I wan dey sanction, ye

?m? yapa for my catalogue

But na only you wey I want for my mansion oh

[Instrumental Break]

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.