☰

Check Out Adekunle Gold – Don’t Be A Baby Lyrics

Artist: Adekunle Gold  Title Of Song: Don’t Be A Baby Album Title: Tequila Ever After Year Of Release: 2023 It’s Kel-P vibes   Whine for your money, don’t be a baby Dirty Diane don’t be a baby Whine fi yah daddy, don’t be a baby Out in Miami don’t be a baby Whine for your […]

Artist: Adekunle Gold 

Title Of Song: Don’t Be A Baby

Album Title: Tequila Ever After

Year Of Release: 2023

It’s Kel-P vibes

 

Whine for your money, don’t be a baby

Dirty Diane don’t be a baby

Whine fi yah daddy, don’t be a baby

Out in Miami don’t be a baby

Whine for your money, don’t be a baby

Dirty Diane don’t be a baby

Whine fi yah money, don’t be a baby

Out in Miami don’t be a baby

 

No cannabis but mo jogor

Pon di replay, play my tune make we turn up

(Gaddem)

No go dey doubt like Thomas

I be the lead when I move you follow

Sho mo pe mo ni fe re o

I no dey see tele o (Ooh)

I no dey do anything wey go try to bother mi

So make nobody never, never, never worry me

 

Olopa le mi, le mi, wetin I do?

‘Cause I pull up in a Benz

W?n ni o n she yahoo

?m? j? j?

I no dey do ashawo

And I no be one of them wey dey do ojoro

Ten over ten like sweet asaro

And nobody badder, badder, badder (Janmo)

I no dey do anything wey go try to bother mi

So make nobody ever ever worry me, eh

 

Whine for your money don’t be a baby

Dirty Diane don’t be a baby

Whine fi yah Daddy don’t be a baby

Out in Miami don’t be a baby

Whine for your money don’t be a baby

Dirty Diane don’t be a baby

Whine fi yah Daddy don’t be a baby

Out in Miami don’t be a baby

 

O jabo Kofo

Ehn ehn o

Se jeje no rush

Ehn ehn o

Tempted to touch

Ehn ehn o

Shey I dey enter ya eye I go give you some

Yawa go burst

Ehn ehn o

Kelemute kelemute

Ehn ehn o

Yekeleba Ye

Make you go check my record I no dey do wayo

 

Olopa le mi, le mi, wetin I do?

‘Cause I pull up in a Benz

Won ni o she yahoo

Omo jeje

I no dey do ashawo

And I no be one of them wey dey do ojoro

Ten over ten like sweet asaro

And nobody badder badder (Janmo)

I no dey do anything wey go try to bother mi

So make nobody ever ever worry me

 

Whine for your money, don’t be a baby

Dirty Diane don’t be a baby

Whine fi yah daddy, don’t be a baby

Out in Miami don’t be a baby

Whine for your money, don’t be a baby

Dirty Diane don’t be a baby

Whine for your money, don’t be a baby

Out in Miami don’t be a baby

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.