A Focus_Ori Mi

A Focus_Ori Mi

Mio’ mo gbati ma blow
So I need to pray to God
Lemme do my best o
Leave the rest for you
See me wey dey cry
very soon you go see me smile
Me I don dey go far
No one cannot stop
Baba wey don do your own
E go do my too
Asiko mi’ ade emi no ah jaye’ e
Suffering everyday
See no fit to find the gain
Hustle mi a’ pay e’
I know sey e go pay eh eh

Audio File

Share To Social Media
Advertisement
azikiweimiyenebigmail-com
Written by

azikiweimiyenebigmail-com

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

 

Naijacraft WhatsApp channel.