Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

See Iyanya – W D O Ft. Qing Madi Lyrics

Artist: Iyanya

Title Of Song: W D O

Featured Artist: Qing Madi

Album Title: Once Upon A Cat

Year Of Release: 2024

It′s Iyanya Woah woah woah woah woah yeah

I no dey like to talk I hol’ my side on God

All the beef wey dem bring come my side, I turn am to ponmo

If you talking money, I dey inside of course

As we dey elevate o, we dey celebrate o

 

Oh mama la tan

I say shoutout to my guys wey dey call wey dey check on me

Omo we dey outside

I dey here with my girl and dey like to dey gum body

Omo we dey outside

dey here with my guys and dey like to dey spend money

Omo we dey outside

Say me I dey thank baba God for the things

He dey do for me

Omo we dey outside

See this life I cannot lie I cannot lie for you my bredda

Even if I no better I fit help you raise your shoulder

‘Cause wahala ti plenty

You don′t need to stress me

Put a palmist on steady

 

E go rough dem to see

There’s no idea I tell am man get no idea

Life be like sugarcane for my Beamer

For the day ones dem know better

Dem know better

So I recalibrate my strategy

Before dem talk say na packaging

Up in the kitchen we cooking

CEO with the money that we making

So I recalibrate my strategy

Before dem talk say na packaging

Up in the kitchen we cooking

CEO with the money that we making

 

I say shoutout to my guys wey dey call wey dey check on me

Omo we dey outside

I dey here with my girls and dey like to dey gum body

Omo we dey outside

I dey here with my guys and dey like to dey spend money

Omo we dey outside

Say me I dey thank baba God for the things

He dey do for me

 

Omo we dey outside

Old things are passed away

Everything brand new

Ise lo ba de o Ise lo ba de o (ise lo ba de o)

Old things are passed away (passed away)

Everything brand new (everything brand new)

Ise lo ba de o (ise lo ba de) Ise lo ba de (ise lo ba de)

I give shoutout to my guys wey dey call wey dey check on me

My God I dey here with my guys and dey like to dey spend money

As we dey elevate o, we dey celebrate

O mama la tan

Share To Social Media
×

Log in

Users