☰

See Mr Eazi — Jamboree Ft. Tekno Lyrics

Artist: Mr Eazi

Title Of Song: Jamboree

Featured Artist: Tekno

Year Of Release: 2023

Album Title: The Evil Genius

Number Of Tracks: 16

[Intro]

Zagawhat

It’s your boy Eazi

Yeah

 

[Verse 1]

I remember the day

Wey I dey tell you sey we for dey

You bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you gan

I remember the day

Wey you dey form when me I dey toast you

You been dey do like say you no no sey me I dey feel you gan

 

[Chorus]

Oya, baby, Jamboree

I like the way we gum body

If na money I go spend money

If you dey for me, me I dey for you

Oya, baby, Jamboree

I go like to be your Alhaji (Your sponsor)

If na money I go spend money

If you dey for me, me I dey for you

 

[Post-Chorus]

Fall in love o

You dey make I fall in love o

I no no wetin you do me wey dey make I fall in love o

Fall in love o

You dey make I fall in love o

Me, I no no wetin you do me wey dey make me fall in love

 

[Refrain]

Make I drink you like water

You be my taste just like Fanta (Ah)

Bread and butter

Make you dey coolu coolu my temper

 

[Verse 2]

When you dey para na prada

Friendly na Fendi

All for you

I go dey credit you monthly

Service you daily

Talk and do

And if we marry today, I no go commit adultery o

Yeah, that na true

‘Cause me I’m with you all the way, baby

That kind cruise

 

[Chorus]

Oya, baby, Jamboree

I like the way we gum body

If na money I go spend money

If you dey for me, me I dey for you

Oya, baby, Jamboree

I go like to be your Alhaji (Your sponsor)

If na money I go spend money

If you dey for me, me I dey for you

 

[Post-Chorus]

Fall in love o

You dey make I fall in love o

I no no wetin you do me wey dey make I fall in love o

Fall in love o

You dey make I fall in love o

Me, I no no wetin you do me wey dey make me fall in love

 

[Refrain]

Make I drink you like water

You be my taste just like Fanta (Ah)

Make you dey coolu coolu my temper

Make I drink you like water

You be my taste just like Fanta (Ah)

Make you dey coolu coolu my temper

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Join the conversation

 

Naijacraft WhatsApp channel.