- Artist: Majeeed
- Title Of Song: Will I?
- Year Of Release: 2024Â
Girl
Dem sugar
Yeah
Wobolobo
Wobolobo
Wobolobo
Ahh
Yeah
Look what you’ve done to me
Drain all my energy
Push me for corner
Now, I’m your enemy, yeah
Dem don too scatter scatter my heart ohh
Could this be destiny?
I try, I try
You no dey reply
Oh-la-vee-di-di-ba-di-don-don-dey-dey
I don take painkiller
E don tear my liver
Two shots of tequila
I don fall yakata, fall yakata
Don take painkiller
E don tear my liver
Two shots of tequila
I don fall yakata, fall yakata
Tell me now
Will I, will I, will I ever, ever love again?
Will I, will I, will I ever remain the same again?
Will I, will I, will I ever, will I ever love again?
Will I, will I, will I ever, will I ever stay the same?
I no fit run for person wey no fit run kilometer for me oh
I’m getting tired of your attitude
E dey drain my energy oh
Emma, Emma, Emma oh
Emma, Emma, Emma oh
You are a stone cold killer oh
Emma
Emma
Emma
I don take painkiller
E don tear my liver
Two shots of tequila
I don fall yakata, fall yakata
Take painkiller