Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

Check Out Nasboi – Small Money Lyrics

Artist: Nasboi

Title Of Song: Small Money

Year Of Release: 2024

Nasboi

Deeyaso

Oh oh, I see you

Oh oh, I see you

Heba heba heba hee

When I get small money, me self go jaiye

Champagne hennessy ooo

When I get small money, me self go dorime gan

(Yhemolee I see you)

King solomon no fit do pass me

King solomon, I go do pass you

Heehee, I go jaiye pass you

Spend my money I go jaiye times two

Where una dey, I dey do mathematics

You dey there dey speak big English

Where una dey, I dey hustle my small thing

You dey there dey lose for sporty

When I get this my money, make you no talk say na yahoo

When I get this my dough, make you no talk say na juju I dey do

When I get small money, me self go jaiye

(Champagne hennessy ooo)

When I get small money, me self go dorime gan

(Yhemolee I see you)

King solomon no fit do pass me

King solomon, I go do pass you

Heehee, I go jaiye pass you

Spend my money I go jaiye times two

‘Cause the gbedu don drop, I swear na heat

If your memory full, abeg delete

Make you no go gree like omo-onile

Make you dance and party like poco-lee

And you know say me I no dey like yawa

And you know say me I no dey like palava

If you turn olooo, no yawa

Even if I ball pass maradona

Anywhere money dey, I go dey

Anywhere shayo dey, I go dey

Anywhere wahala dey, I no dey

Anywhere money dey, I go dey

When I get small money, me self go jaiye

(Champagne hennessy ooo)

When I get small money, me self go dorime gan

(Yhemolee I see you)

King solomon no fit do pass me

King solomon, I go do pass you

Heehee, I go jaiye pass you

Spend my money I go jaiye times two

When I get small money, me self go jaiye

(Champagne hennessy ooo)

When I get small money, me self go dorime gan

(Yhemolee I see you)

King solomon no fit do pass me

King solomon, I go do pass you

Heehee, I go jaiye pass you

Spend my money I go jaiye times two

Share To Social Media
×

Log in

Users