☰

Check Out Magixx – 4 Days Lyrics

Artist: Magixx Title Of Song: 4 Days Year Of Release: 2024 I just dey look your face And I no fit to understand How you makey my heart e race Body dey sweet me Jedi jedi for waist And I no fit to concentrate no And if you play me sef I no mind o […]

Artist: Magixx

Title Of Song: 4 Days

Year Of Release: 2024

I just dey look your face

And I no fit to understand

How you makey my heart e race

Body dey sweet me

Jedi jedi for waist

And I no fit to concentrate no

And if you play me sef I no mind o

As long as we dey

 

Something about Olivia

It’s deeper than Mariana

Sweeter than my reefer

As we cruise into Ottawa

I’m just a lonely mister

Your company me I’m after

Thunder fire anybody

Wey wan put asunder

 

As I dun loss for your maze

I be longing for your taste

Make I give you informate

I been loving you for days

If I buy you aparté

Would you help me ascertain

Make I give you informate

I been loving you for days

 

Fala fala

I be moving to your Salsa

Para para

Na your body make me calm down

Abena please comply

I want to ease your mind

Omo Ologo ye ma gbala

I go make you sing hosanna

Give you attention

Like a soldier man

 

Something about Olivia

It’s deeper than Mariana

Sweeter than my reefer

As we cruise into Ottawa

I’m just a lonely mister

Your company me I’m after

Thunder fire anybody

Wey wan put asunder

 

As I dun loss for your maze

I be longing for your taste

Make I give you informate

I been loving you for days

If I buy you aparté

Would you help me ascertain

Make I give you informate

I been loving you for days

Share To Social Media
Advertisement
kaghogift
Written by

kaghogift

Music, culture and independent-artist stories from Naijacraft.

Naijacraft community

Join the conversation

Loading…
Share your take

Log in with your Naijacraft account to comment, reply and react.

Community safety

Report this comment

Choose the reason that best describes the problem. Reports are private.

 

Naijacraft WhatsApp channel.