Click here to Join our WhatsApp channel for latest Music Updates.

   

Check Out Ayra Starr – Commas Lyrics

Artist: Ayra Starr

Title Of Song: Commas

Year Of Release: 2024

Intro

(Initiating rage process)

Oh

Oh no

Eh-yeah, eh-yeah

 

Verse 1

Na which kind life were I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma, comma, commas

Original, no be parody

E no fit clear for your memory

Whether na winter or summer, ajeh

 

Pre-Chorus

Barbados, Havana, living life

See my fire burning bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you kiant fool me

 

Chorus

Energy wrong, I log off (Log off)

Mowa friendly and conscious (And conscious)

I’m allergic to sokuso

I’m not ready for confusion (No, no, no, no)

Dem telly me make I show love (Show love)

Sability on gbona

Everything na connection

I’m not ready for confusion, oh

 

Verse 2

Things happen inside life

Draw tattoo, make I live my life

Dreams come true, if na fight

Fight the fight, make you no go tire

Fire dey go

Fire dey go

You need to put your body and soul

Leave your worries alone

 

Pre-Chorus

Barbados, Havana, living life

See my fire burning bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you kiant fool me (Oh)

 

Chorus

Energy wrong, I log off

Mowa friendly and conscious

I’m allergic to sokuso

I’m not ready for confusion (No)

Dem telly me make I show love

Sability on gbona (On gbona)

Everything na connection

I’m not ready for confusion (Confusion)

 

Outro

Na which kind life wey I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma, comma, commas

Eh-yeah

Eh-yeah, yeah-yeah (London)

Steady increasing the commas

Comma, comma, commas

Share To Social Media
×

Log in

Users